EFCC waitin dey do una self, all those our government people wey dey carry our money go another country keep una nor see them. Anyway na way for my Naija guys, mugu fall guy man chop nothing do una my people dey go leave all of una the only thing bi say make una give dem the thing wey spoil our naija police...
Nawa for this milkel self waitin u dey talk for mouth na only penalty dem tay dey score, if you score goal of your own dem dey forbid since wey you enter chelsea your club how many goals you don score since 5 years? wey super eagles bi super eagles you go near where dey want play penalty, this is why i no too blame Eboue for insulting Nigeria football you people are playing nonsense even the man that call himself super eagle's coach, he don't know anything. let me ask you one question isn't how you people are going to the world cup?
from dada to normal hair style is not an easy thing, so na your way. you can later change the car from automatic to manual no shaking sha oh.............
I just tire for this girl so called tonto sha, everyday na her always dey be the surname for pals. well na her own business sha but tonto you have to be carefull.