Dont mind them, wit all these money they have they cant even contribute to there fellow actress that need help. Buying Gucci bags and Loius Vuitton Shoes and Bags.
Mumu girls make ona dey carry belle dey born, while others dey enjoy honeymoon for dubai. Useless things dey jump follow Artist up and down. Dont worry u will see ur husband very soon and ur own honeymoon will be in Tomato farm.
Mikel, should go and sit down. Busy body anywere there is foul u will see him coming any were theres complain in the field u will see him. Is he the only black player in Chelshit. Any theres is free kick u will see him going to play yet dey dont allow him to play it, Just busy body around camera. Go and seatdown, wht did Clattenburg said to u.
Brymo, should have visit Zimbabwe in search of Babe. Mumu..no be girls full Nigeria. Abi nigerian Babes na tokunbo? Wen things never dey ok wit u. U no remember Ghana. Na wey Naija wan make u be somebody u don dey get choice Fool.