Posted: at 13-04-2013 06:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
FinlandGuy at 13-04-2013 06:58 PM (12 years ago) (m)
wireless brain ,You and nahimtalkrubish ,any nonsense wey una see for dustbin,una go carry am come post am for hia,i no blame una,na wetin free website dey cause,Jobless men.
Posted: at 13-04-2013 06:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Keffejude at 13-04-2013 10:36 PM (12 years ago) (m)
Quote from: FinlandGuy on 13-04-2013 06:58 PM
wireless brain ,You and nahimtalkrubish ,any nonsense wey una see for dustbin,una go carry am come post am for hia,i no blame una,na wetin free website dey cause,Jobless men.
true talk no mind them bro na illiteracy they worry them
Posted: at 13-04-2013 10:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
paul4daddykalu at 14-04-2013 01:20 AM (12 years ago) (m)
Quote from: FinlandGuy on 13-04-2013 06:58 PM
wireless brain ,You and nahimtalkrubish ,any nonsense wey una see for dustbin,una go carry am come post am for hia,i no blame una,na wetin free website dey cause,Jobless men.
Fake and Unnecessary News always come out from wireless_radio and nametalkam's MOUTH
Make una get a job na
Posted: at 14-04-2013 01:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac