ladies would u mind honoring ur partner by kneeling down for him?....i do hear some women say they cant do it..so wanna know ur opinion?
kneeling on what grounds? did I commit any offense?

if its the traditional marriage, that one na some thing but everyday kneelin down

bia Esonu, pls explain more

wic can formix u dey do, abi u no no wer u com 4rm? 9ja no dey play wit dat wan. each area has her own way of greeting dere husband, so if u wan marry whyte tell us mk we no. abi u follow 4doz wey no sabi speak dere native language.