From my observations, i hardly see ugly kids these days.
which means dat everyday a beautiful one is born.
But there is something that bothers me most.
Why e be sey d beautiful ones dey fine well well???
and the ugly ones dey finish work for worworism???
d thing they supprise me too.
guy make e no suprise u na all dis angels wey d do IT 4 heaven na dem d create all dis wowo wey u see so.cos God create in his own image and likeness,and i no say God no wowo.
