The beautiful ones are not yet born.. true or false??

Date: 12-10-2008 10:20 pm (16 years ago) | Author: Lexy
[1] 2 3 4 ... 30
- at 12-10-2008 10:20 PM (16 years ago)
(m)
 Do u agree that the beautiful ones are yet to be born.

Posted: at 12-10-2008 10:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- olahsupo at 12-10-2008 11:19 PM (16 years ago)
(m)
Capital NO Grin

The world is fast coming to an end, so when will the beautiful ones be born Roll Eyes
Posted: at 12-10-2008 11:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- obiboi at 13-10-2008 02:51 PM (16 years ago)
(m)
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.
Posted: at 13-10-2008 02:51 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- elizatops at 13-10-2008 04:26 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.


the beautiful ones like me Grin Grin Grin
Posted: at 13-10-2008 04:26 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- SAmyrocko at 13-10-2008 04:30 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: elizatops on 13-10-2008 04:26 PM
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.


the beautiful ones like me Grin Grin Grin
So, for ur mind you be fine chick... wonderful Grin Grin Grin go house go look mirror again

Posted: at 13-10-2008 04:30 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- obiboi at 13-10-2008 04:41 PM (16 years ago)
(m)
sammy y u d cal d chic ojuju calabar
Posted: at 13-10-2008 04:41 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- SAmyrocko at 13-10-2008 04:44 PM (16 years ago)
(m)
Your the one calling her that name... I never said so.. Execpt if u want to help me to complete it. you'r also welcomed.

Posted: at 13-10-2008 04:44 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lonelysnow at 13-10-2008 10:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.
i never see any beautiful girl here. by the way i no tell u say i need girl oooo... no let my wife here am
Posted: at 13-10-2008 10:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- obiboi at 14-10-2008 01:24 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lonelysnow on 13-10-2008 10:03 PM
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.
i never see any beautiful girl here. by the way i no tell u say i need girl oooo... no let my wife here am
oh so don marry na him u d find beautiful ones.guy shine ur eyes wella dem dey ur back,front,side.look man u go see ur second wife,unless u won divorce d one wey dey house now.
Posted: at 14-10-2008 01:24 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheeroz at 14-10-2008 01:39 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: lonelysnow on 12-10-2008 10:20 PM
Do u agree that the beautiful ones are yet to be born.

nope i totally strongly disagree. So the living ones b ugly? Puleez that just a phrase people use to make themselves feel better. Truth is there was beautiful people in the past, in the present and will be in the future!
Posted: at 14-10-2008 01:39 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- lonelysnow at 14-10-2008 01:47 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: obiboi on 14-10-2008 01:24 PM
Quote from: lonelysnow on 13-10-2008 10:03 PM
Quote from: obiboi on 13-10-2008 02:51 PM
dem dey hereooooooooo.ha all dis ones wey i dey see everyday nko.abeg d beautiful ones are here,go out and get one 4 urself.
i never see any beautiful girl here. by the way i no tell u say i need girl oooo... no let my wife here am
oh so don marry na him u d find beautiful ones.guy shine ur eyes wella dem dey ur back,front,side.look man u go see ur second wife,unless u won divorce d one wey dey house now.
how many u don fit get??? i need second wife but she must be from calabar.
Posted: at 14-10-2008 01:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- obiboi at 14-10-2008 01:52 PM (16 years ago)
(m)
guy i get babes,so i no say d beautiful ones dey.u want calabar abi,den b ready 2 eat dog meat.cos if ekaete get u,u go go 4 waist balancing........
Posted: at 14-10-2008 01:52 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- lonelysnow at 14-10-2008 01:57 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: obiboi on 14-10-2008 01:52 PM
guy i get babes,so i no say d beautiful ones dey.u want calabar abi,den b ready 2 eat dog meat.cos if ekaete get u,u go go 4 waist balancing........
u no dey shame self, ur mate don marry. if u get any calabar contact let me know coz i hear say dem they finish work for bed.
Posted: at 14-10-2008 01:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 14-10-2008 02:18 PM (16 years ago)
(m)
From my observations, i hardly see ugly kids these days.
which means dat everyday a beautiful one is born.

But there is something that bothers me most.

Why e be sey d beautiful ones dey fine well well???

and the ugly ones dey finish work for worworism???
Posted: at 14-10-2008 02:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lonelysnow at 14-10-2008 02:28 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 14-10-2008 02:18 PM
From my observations, i hardly see ugly kids these days.
which means dat everyday a beautiful one is born.

But there is something that bothers me most.

Why e be sey d beautiful ones dey fine well well???

and the ugly ones dey finish work for worworism???
d thing they supprise me too.
Posted: at 14-10-2008 02:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- obiboi at 14-10-2008 02:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lonelysnow on 14-10-2008 01:57 PM
Quote from: obiboi on 14-10-2008 01:52 PM
guy i get babes,so i no say d beautiful ones dey.u want calabar abi,den b ready 2 eat dog meat.cos if ekaete get u,u go go 4 waist balancing........
u no dey shame self, ur mate don marry. if u get any calabar contact let me know coz i hear say dem they finish work for bed.
ma mate don marry finish i gree but u where marry no come dey satisfied nko.i no get abeg no b give u someting wey go kill u.go get one 4 urself.but shine ur eye ooo Shocked Shocked Shocked
Posted: at 14-10-2008 02:34 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- obiboi at 14-10-2008 02:37 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lonelysnow on 14-10-2008 02:28 PM
Quote from: orezo on 14-10-2008 02:18 PM
From my observations, i hardly see ugly kids these days.
which means dat everyday a beautiful one is born.

But there is something that bothers me most.

Why e be sey d beautiful ones dey fine well well???

and the ugly ones dey finish work for worworism???
d thing they supprise me too.
guy make e no suprise u na all dis angels wey d do IT 4 heaven na dem d create all dis wowo wey u see so.cos God create in his own image and likeness,and i no say God no wowo. Wink Wink
Posted: at 14-10-2008 02:37 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 14-10-2008 03:13 PM (16 years ago)
(m)
Guys if u see d kind wor wor i talk about u go run.

U don eva see wor wor pesin wen be say, as u see am u go begin to thank God for ur face?

Anoda thing na sey them they don bear some kind common names now...

Names like... well na here i go stop ohh b4 d ones wen dey here go paranoid
Posted: at 14-10-2008 03:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prencess at 14-10-2008 03:25 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: lonelysnow on 12-10-2008 10:20 PM
Do u agree that the beautiful ones are yet to be born.
continue saying that beatiful ones are not yet born, the world will just close for u eyes while u still expect them to be born just remember that u will have grey hair yet u have not seen the beautiful ones u are expecting the world is coming to an end mind u
Posted: at 14-10-2008 03:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- obiboi at 14-10-2008 03:43 PM (16 years ago)
(m)
WHICH WORLD IS COMING 2 AN END.DIS ONE?ABEG IF NA JOKE STOP AM OOO.WETIN I DONE DO WEY D WORLD WON COME 2 AN END.
Posted: at 14-10-2008 03:43 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2 3 4 ... 30

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  2. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  3. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions