Toggle navigation
Gistmania Home
LATEST
HEADLINES
PHOTOS
FORUMS
NAIJAPALS
MENU
Photo Galleries
Login
Register
Show Posts
Pages:
1
[
2
]
3
4
5
...
8
21
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Woman Burns Her Son’s Face Over Soup, Stabs Him With Broken Bottle
on: 19-07-2013 01:02 PM
some pple dey look for pikin others d burn their own, God have mercy
22
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Tuface Wife, Mrs Idibia's 'Hot' Party look (PHOTO)
on: 19-07-2013 12:59 PM
Naijapals na sef na wao
23
Forum
/
Naijapals Base (Metro life)
/
Re: Femaile NYSC asked to leave orientation camp for refusing to wear trousers in ca
on: 13-03-2013 02:03 PM
she no serious
24
Forum
/
Naijapals Base (Metro life)
/
Re: Ex-cop to die by hanging for killing colleague
on: 13-03-2013 01:55 PM
fine
25
Forum
/
Naijapals Base (Metro life)
/
Re: Little boy buried alive for 2days in Osogbo by his mother survives
on: 11-03-2013 11:02 AM
i do blame her for d wicked act bt what about the child's fada
26
Forum
/
Naijapals Base (Metro life)
/
Re: SHOCKING: 40-Year-Old Mother Who Sleeps With Her Son Is Now Pregnant For Him
on: 7-03-2013 03:43 PM
oga poster u dey sure of this ur story?
27
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: My Husband's Ex Is Pregnant For Him
on: 7-03-2013 12:07 PM
Go hav ur man pls its one of the things in mariages. Staying wit ur parents is just giving the EX more acess to ur husband.
He is ur man go get him n be prayerful, all those "girls' home breakers God wil punish.
28
Forum
/
Sports
/
Re: Emenike &victor moses doubtful for Sundays Final
on: 8-02-2013 03:14 PM
no yawa God dey
29
Forum
/
Naijapals Base (Metro life)
/
Re: Touching Story Of VICTOR MOSES That Will Make You Cry
on: 8-02-2013 03:10 PM
Gud of hm. more grease to ur elbow.
30
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Police arrest alleged séx workers, client, in Abuja (Page 5)
on: 8-02-2013 09:22 AM
police fr naija. una no say dem ma dey patronise dem.
mak dose police leave d man alone.
31
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Redeemer’s University Expels 28 Students for Allegedly Failing Drug Tests (Page 4)
on: 8-02-2013 09:12 AM
GUD DICISION
bt shld be done wt caution. dey hv d right to d result of the test n atleast let dem defend dem selvs.
let their parents also c d result.
32
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Wizkid Reveals His Hidden Bestie, Nadia Buari
on: 7-02-2013 04:09 PM
na their biz
33
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Compare And Contrast Tonto Dikeh's Photos (Page 2)
on: 7-02-2013 04:07 PM
hmmmmmmmmmmmm
34
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Pastor to Sue Forbes for Listing Him Among 'Richest Pastors' in Brazil (Page 4)
on: 7-02-2013 10:30 AM
y d man dey hala.
35
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Former Koko Mansion Housemate Marries German Consul General In Nigeria (Page 5)
on: 6-02-2013 03:46 PM
sophiebaby u hear dis one so?
36
Forum
/
The Buzz Central
/
Re: Former Koko Mansion Housemate Marries German Consul General In Nigeria
on: 6-02-2013 03:45 PM
naija guys una dey doll oo
37
Forum
/
Sports
/
Re: AFCON Semi Finals 2013: Nigeria v Mali [6/2/2013] (Page 5)
on: 6-02-2013 12:18 PM
If eagles win dis cup mak FG sack all d NFF wey go buck their return ticket b4 dem win d match.
38
Forum
/
Sports
/
Re: AFCON Semi Finals 2013: Nigeria v Mali [6/2/2013]
on: 6-02-2013 12:17 PM
God go hlp us. mak eagles tak dt cup console we naija pple fr all d bad bad tins
wey dey hapen fr we country. I wish dem goodluck oo.
39
Forum
/
Relationships & Romance
/
Re: FOOL!! Oyinbo Girl Allows Man To Tattoo His Name On Her Face !!
on: 6-02-2013 12:13 PM
stupidity stil dey continue
40
Forum
/
Naijapals Base (Metro life)
/
Re: 16-month-old boy stolen from church in Imo
on: 6-02-2013 12:09 PM
God is vry merciful. imagin person go stil pikin fr chrch chei. naija
Pages:
1
[
2
]
3
4
5
...
8