hear dem EFCC. make una hlp me tel d person wey go judge dt case to let dose guys bail demselves wt N50 since pple go steal plenty moni den dey go charge dem small moni. lets d govt creat jobs fr d yuts. EFCC UNA C SHAME FR UNA ALL. NA ONTOP AREA BOYS HEAD UNA GO DISPLAY UNA SKILLS WEY FG GV UNA ABI. shaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaME. YEYE PPLE. |