wahala dey 10yrs dey born pikin e good ooo very soon 5yrs sef go begin dey get bele parents mak una watch una children(Grls) vry wel oo all dis bad bele boys n men, person go prgnant 10yrs old child chei
Naija guys una dey try. if no b una g-frnd sister, e go b their g-friends friend. Girls beware. Na so some marid men dey molest their wife sister. Naija chei.