Show Posts
|
Pages: |
130
|
Forum / The Buzz Central / Re: BBNaija: Why I Picked Esther Over You – Seyi Tells Tacha |
on: 9-08-2019 12:53 PM
| Wetin concern me. I no get time for all this Former yahoo guys who trows work and maga no gree pay before joining this senseless program, As for the ladies who are all former oloshos wey no play their wings well for Italy before returning to join this senseless program too. In fact all of una host dey mad and na Ogun go visit dem one by one. If una know how much i hate u guys and dis una stupid program una go run enter bush, A program that teaches nothing na only how to cover bed spread dey phyuk. | | | |