MUMU YOUTHS, MAKE UNA DEY CRITICISE BOBY, WHILE HIM DEY INCREASE HIM ACOUNT, MAKE UNO NO GO FIND UNA OWN WAY OF EARNING UR SALARY, SINCE NO JOB, & NO HOPE FROM BUHARIA GOVT, BOBY ABEG CARRY GO I DEY ENJOY UR WAY. INCREASE UR WEALTH OJARE. NA ONLY TO SERVE RITUALIST PASTORS AN RITUALIST & CRIMINAL POLITICIANS WEY DON USELESS UNA FUTURE UNA SABI.
Stupid fellow hope u wear ur pampas