That's why am still thinking weda I will accept if am from Africa whenever I will be asked abroad
You miserable and unfortunate useless man,if u had perform well,show her love,and do everything it takes to be a man ...Your phyukin wife wouldn't have cheated on u,why go this far to do diabolical charms just to catch her cheating... honestly u are a big fool
Why u come dey talk like say u no sabi women again, One thing no dey do dem the ones their eyes still dey out side nothing u go do for dem to prevent dat. So i think this is just the easiest way to catch dem