Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5]
81  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: London Woman Jailed For Sending Her Son Back To Nigeria on: 16-02-2011 11:51 AM
All of una wey de quote onyibo law for us are all crazy alongside the gay boy.

If your pikin de burn, un go fold hand the watch am?

she sent him to Naija wey them go change am to know honeypot and not man nyash.

mchew...dirty pikin, dirty oyibo people, dirty surpporters.
82  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: wickedness. this girl was mudered in her own house . on: 23-01-2011 08:29 PM
wicked people wey no get value for person life....the person wey kill am fit de among the people wey de follow investigate sef!
The person wey kill this girl wey look like person so, no go ever see better for im life, e go suffer painfull death.
For this our obodo, no be only governemnt people bad o, some of us wey de follow critisize bad pass.

83  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FBI Links Al-Qaeda to Abuja Blasts (Page 3) on: 8-01-2011 04:28 PM
No fear, na conspiracy, nothing like al-qaeda.

God will surly judge any who takes a life that he cant give!
84  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: FBI Links Al-Qaeda to Abuja Blasts on: 8-01-2011 03:53 PM
Na una papa, una wan put fear for him mind so!

No be only Al-qaeda...our politician de bomb people una talk say na al-qaeda.

educated imbeciles.

FBI = Al-Qaeda!

85  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Another Nigerian Couple With White Baby on: 23-07-2010 10:03 PM
una born albino say na green eye white boy.

carry am come naija make sun hammer am for one week, we go know wether na white boy or red boy.
if na white boy na him be say the mamma don concede goals from onyibo man.
86  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Airport Escalator Floors Air Travellers on: 16-07-2010 11:42 PM
na bush people de talk like this, twice now I have seen people falling down for Victoria train station, so what are u illiterate trying to say?
87  Forum / Politics / Re: Nigeria, others removed from terror watch list on: 6-04-2010 12:57 AM
as them commot am from watch list, where them come put am?

Clock list.
88  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Collective Laziness Under “PRAYER” on: 11-02-2010 06:41 PM
My broda that na good question Jare.

In nigeria Prayer is an escuse for lazy people...na white people bring religion to Nigeria. We all believe in God and we fear God as well, but the point is God wants u to help urself before he helps u.
89  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: North Africa Qaeda offers to help Nigerian Muslims on: 3-02-2010 11:12 AM
Quote from: haraka on  2-02-2010 09:54 PM
Alhamdulillah, Alhamdulillah, Alhamdulillah. We are ready to fight in the name of God. To fight the enemies of islam. Lailahaillallah, Muhammad rasulillah(SAW)


Illiterate son of Iblis(devil) just watch this video with a clear mind from the begining to the end and tell me the meaining of Jihad.

<a href="http://www.youtube.com/watch?v=3yNrxYewhi0&amp;feature=related" target="_blank" class="aeva_link bbc_link new_win">Jihad-2 (Kill all non-Muslims?)</a>
90  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bishop Sacks Pastors, Closes Church For Non-Remittance Of ‘Seed Offering’ on: 29-01-2010 08:17 PM


must the church collect mo-offerings from people in the first place?
All churches does this, its just the Bishop is broked so he has to react.


Jesus help us o
Pages:
1 2 3 4 [5]