Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 323
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: As E Take Happen Inside Downtown, Naija Freetown on: 15-08-2016 02:06 PM
Abeg zeigbo tell me the story for igbo
2  Forum / Relationships & Romance / Re: ROMANTIC! Chinese Diver Propsed To By Botfriend On Medals Podium At The Olympics (Photos) on: 15-08-2016 01:39 PM
Good one. very romantic
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: People wicked oh on: 30-01-2016 11:28 PM
Quote from: rakel nkeiru on 29-01-2016 01:10 PM
that you nokia 3310 na m you dey complain sef
na u dash me d Nokia oh
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Checkout This Policeman Dressed In Lagos This Morning on: 29-01-2016 11:07 PM
Wahala dey for okro soup
5  Forum / Relationships & Romance / Re: LMAO! Checkout The Crazy Reason Girl Dumps Lagos Guy on Their First Date on: 29-01-2016 12:50 PM
She b mpeteri
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Guys, What Will You Do If This Happens To You On A Date With Your Babe? on: 29-01-2016 12:28 PM
It all depends on d kind of relationship, the situation, the reasons for such action. what matters is understanding
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: People wicked oh on: 28-01-2016 09:49 PM
Quote from: Rasheed abiodun on 26-01-2016 10:24 PM
u dey craze poster




na me ( a.k.a Newrumour )
Most times mad men dey call people mad
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / People wicked oh on: 22-01-2016 10:14 PM
WHY ARE PEOPLE WICKED?? How can
somebody chukwu kere eke go unplug my
phone wey dey 10% come plug him own wey
dey 95%, come still use my own dey play
Temple Run ?? Naija maka why? Ndi
mmadu sef.
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What Is Wrong With This Photo ? (Dirty Bathroom Selfie Edition) on: 19-01-2016 04:11 PM
disgusting
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What Is Wrong With This Photo ? (Dirty Bathroom Selfie Edition) on: 19-01-2016 04:10 PM
disgusting
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Heartbeat (Page 3) on: 25-11-2015 12:43 AM
abeg na u go dey feedam
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Heartbeat (Page 2) on: 27-10-2015 11:59 PM
Quote from: franel on 17-10-2015 12:00 AM
my bro lolzz.. imagine, if u want to catch a dog, u use bone. If u want to catch a monkey u use banana. I tried feedin my monki ponkie with bananas to get some entertainment, he refuses not until I brought him some grass to eat before he started d show
That means him don turn from monkey to grasshopper
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kai Kai Madness! Twin Monkeys Got Drunk To Stupor Which Made Them Disarrayed Over A Missing Phon on: 27-10-2015 11:35 PM
nsogbu dikwa na ulo uka
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Effect of poison (Page 4) on: 11-10-2015 11:35 PM
for ur head
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Heartbeat on: 11-10-2015 11:27 PM
Have you noticed that when you're not well positioned
to tell a lie, your heartbeat increases.
Ladies are wicked sha. They will
lay on your chest and ask you,
"Honey have you ever cheated
on me?" ...then wait for your heart to beat fast.
And that's how they get the right answer! *hehehe*
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Effect of poison (Page 4) on: 9-10-2015 10:48 PM
sabi na she
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly (Page 15) on: 9-10-2015 10:37 PM
Ponga akara
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: One storey building on: 9-10-2015 10:27 PM
c masion
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AWOOF DEY PURGE ME on: 22-09-2015 07:11 AM
just use the airtime start business center
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Akpos goes to church (Page 2) on: 21-09-2015 09:34 AM
una hear sey awolowo wife don die?
Pages:
[1] 2 3 4 ... 323