Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Teacher on: 15-05-2010 08:37 PM
In case u cnt read,wateva u post here is supose 2 mk us laff nt growl.
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WOMEN'S RELIVER on: 14-05-2010 01:22 PM
@poster..wat name is given 2 ds madnex?
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: STRAIGHT FACT ABT DEM GIRLZ on: 13-05-2010 04:08 PM
Huh??
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Duck in a Bar on: 13-05-2010 02:51 PM
Mtsheeew! NEXXXXT!!!
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The casket dealer on: 26-04-2010 10:06 AM
Rily funny.
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: An Eraser on: 1-02-2010 10:34 AM
no b me go talk am say pope say ccc*@t
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: An Erection on: 1-02-2010 10:30 AM
see ur life outside!
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija guy in titanic ship on: 1-02-2010 10:26 AM
waka pass
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I have Fallen on: 1-02-2010 10:23 AM
abeg n a shantybaby pic b dat or she borrow am?
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What the phyuk!!! on: 1-02-2010 10:20 AM
dis is phyukin good,wats is ur phyukin grade in english
11  Forum / Education / Re: 16-year-old emerges best UME candidate on: 16-04-2009 10:10 AM
congrats,am sure ha papa go dey proud.
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Big Oops on: 6-03-2009 05:46 PM
cheiiiiiiiiiiiiii,wetin d joke min now?silly, u know say i love u but................
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Complete Guid to What Men Really Mean on: 6-03-2009 05:41 PM
i swear even wen i get exams,i no read anytin wey long like dis Smiley
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SUPER ROMANTIC PASTOR on: 6-03-2009 05:32 PM
silly, wetin b ur own sef? or na ur sister b d girl? Huh?
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CUMS on: 6-03-2009 05:28 PM
com ooo,i cum see say dis one wey we cum dey cum one byone,tell who don cum b4 say i cum, n who go still com tell am say i don cum bt i still dey com sha.
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CUMS on: 5-03-2009 04:15 PM
kris,
Quote from: moak on  5-03-2009 04:04 PM
Quote from: Kristiantus on  5-03-2009 03:59 PM
wetin.... Angry... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum...
i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke..
you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... Angry N   E   X   T.....
jus tell me say u no understand,i wonder how ur girl dey manage u.see ya head
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How to Tell You're Addicted to Coffee on: 5-03-2009 04:07 PM
sillyjoker,u sef na addict 4 u 2 post da kin tin.
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Crazy family on: 5-03-2009 04:04 PM
whooooosah,i don know dat joke since i dey nursery 2.
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / CUMS on: 5-03-2009 03:52 PM
Once upon a time in China , lived two Chinamen. One named I cum and one



named No cum. No cum marry pretty Chinese girl named No cum tu.



For very obvious reason No cum and No cum tu not have any children.



One day, No cum went out of town on business and I cum came over and



spent the night with No cum tu. That night I cum came and No cum tu came



too.



This make both very happy. However about 7 or 8 months later, No cum see



he about to become father but he not know how come, so when baby come,



he named it, How cum u come. Of course, I cum and No cum tu know How cum



u come came but to this day No cum not know how come How cum u come came
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: OTAPIAPIA on: 5-03-2009 03:46 PM
I GO BUY COFFIN 4 OKON
Pages:
[1] 2 3