Cyndi last time i go visit one friend, com open door in boxers as we dey go sidan he offer me drink, while askin hin dey grab his 2 bags of wata dey shake am up and dan i no need drinks again as he go sidan, him dey open leg as if na ashawo, i don see d full picture b dat
your eye no pain u my dear, my own be say I begin laugh infront of my friend, she dey ask me wetin happen, I tell am say I for nearly kiss fly(na lie o, I no wan tell am say her guy two sacks dey show) thank God say the guy go change after the show
If the guy like, make him no wear boxers, when I tell am say my dad is just outside his door,na who go shake?
hahaehhee sister you bad Ooo
My brother, nothin wey I never see, that reminded me of a friend of a friend who took to his guy's pad, the guy was in boxers and one cud clearly see the outline of his***** even those two sacks were hangin out and the guy no even send