make una no worry. i will be among the richest in the world in few years to come.. maybe i will be the first to put naigerian name on the list..make una dey pray for me ooooooooooooo.. i go share you guys when i make it to the list/.okay
people don dey curse me cos of this topic wey i post.. no be me the thing happen to.. just posted to share it all with you... the issue was brought up my a friend of mine this weekend so i decided to bring it here...
no be me the thing dey happen tooooo..because na who post the topic all of una dey point at.. the issue was raised by a friend of mine this weekend so i decidedd to bring it up here....how i go still be virgin when girls yapa for lagos..for my area self..