Show Posts
|
Pages: |
6389
|
Forum / Relationships & Romance / Re: I can neva cheat on my wify. |
on: 3-09-2009 01:22 PM
| Bright good 4 u o, but i no think say you don jam wetin dem dey call end time temptation, guy even house wives dey shock eyes dis days. No its possible to remain faithful to your wife,but doubt if its doable, [stand 2 be correctod though] | | |
6393
|
Forum / The Buzz Central / Re: Timaya arrested for disrupting peace in church |
on: 2-09-2009 04:13 PM
| Timaya sorry no vex, i know how you feel but you for remember say na "dem say" dey bring gobee pass anything, moreso, u for no go church cause of pepperbody. anyway u go learn your lesson not to count your eggs b4 they are hatch. peleeeeee o. But wake up. | | | |