Show Posts
Pages:
1 ... 77 78 79 [80] 81 82 83
1581  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEAUTY GET LEVEL NOW!!!! on: 13-02-2009 12:41 PM
Quote from: Gwhy on 13-02-2009 10:55 AM
Quote from: kido123 on 13-02-2009 10:45 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:19 AM
watin dey worrrie 2 of una self..Grin..i go be refree


emma ... no beg me o. i go wound person for here na.. Grin where dgreat?
im dey on top tree dey tap palm wine na

dgreat go shoot film 4 aso rock.............u no knw
1582  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MONEY on: 13-02-2009 11:48 AM
Quote from: Gwhy on 13-02-2009 10:41 AM
Wetin nice inside?

SADDIST..........try ya own...........anu nchi
1583  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Feminine Dictionary now out on: 13-02-2009 11:41 AM
Quote from: Gwhy on 13-02-2009 11:15 AM
Quote from: Doshe on 13-02-2009 09:58 AM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 04:15 PM
Quote from: EwosaQueen89 on 12-02-2009 04:01 PM
very funny,...
newbie, forget every other thing u may have read! can i call you sometime?
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 04:23 PM
Dgreat
hmmmmmmm


Gwhy u dey fear d greatest dis 1 way u  no dey fit talk wenever him talk.
c kettle calin d pot black.
who dey fear who?
U wey b say if onyin com now na so u go dey shake lik fowl wey rain beat.

lol.........Gwhy u no sabi talk true...........instead make u talk say na only oyin u dey fear. u dey yan opkata..........so ra re..........
1584  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Sorry Onyi on: 13-02-2009 11:29 AM
Quote from: Gwhy on 13-02-2009 11:23 AM
Ewu u stil dey there?
Presido,u don wash madam pant 2day?

Gwhy ur left leg..................................no enter mi ooooooooooooooo.....ti o ba dun mi wo gongo aso le o lori................u dey make me speak language now,. no wory i go c u by camera.............................ebunu
1585  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kiss and Die on: 13-02-2009 08:36 AM
Quote from: Edwizzie on 11-02-2009 11:00 PM
Just passing

waka pass.......hand no dey pain u?
1586  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kiss and Die on: 13-02-2009 08:35 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 07:46 PM
Onyin onyin onyinnnnnn

she dey come...........but knw say na left hand she go take clapm ur mouth nd ur whole body go stiff no b just 1 part.................gbam
1587  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Sucide on: 13-02-2009 08:27 AM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 08:59 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 05:34 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 04:42 PM
Quote from: onyinyenaija on  7-02-2009 02:20 PM
na fight na... b4 u no know??
ehen,u wan figbt me,ok o mak i go prepare.
Go c my HERBALIST
onyin?Wey u mak u come collect ya own.
i dey wait u o. Lips Sealed


wait well u no knw say oyin own pass ur harbalist..................u go cry fire.........sitdown she dey come................atulu
1588  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Feminine Dictionary now out on: 13-02-2009 08:22 AM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 04:30 PM
hmmmmmmmm na wetin ? speak english jo!

na wa 4 u oooooooooooooooooo greatest..u just fill say na everbody go nite sch.....u no knw say some pple go candle lite sch.............be careful.................ehen abt dat dinner................na amala joint i wan go, hope say u sabi any mama risika 4 ur area
1589  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BEAUTY GET LEVEL NOW!!!! on: 13-02-2009 08:16 AM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 10:52 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:19 AM
watin dey worrrie 2 of una self..Grin..i go be refree
Refree for who and who? You drink Piss?Huh??? how me and Kido go dey fight? na beat i wan beat am , so no need for referee, na only person wey go hold bucket and towel for am i need because river shall soon flow for hin eyes!!

u wan flog kido...........him be small but mighty..............no underestimate am.........abi u no knw say im grow overnite...........by now him go don turn to shrek atleast
1590  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Funny Signs on: 13-02-2009 07:56 AM
Quote from: Gwhy on 10-02-2009 09:35 AM
Quote from: Don_Pedro on 10-02-2009 09:27 AM
cool one, cool customer

guy we go fine u 4 indecent dressing o,o ya b4 i open my eye go wear cloth 4 dat ur picture!!!

Gwhy, dis guy vex turn baby, u try oooooooooo, at least we fit open eyes now

1591  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BLONDE MAILBOX on: 13-02-2009 07:52 AM
Quote from: omatseye on 13-02-2009 07:51 AM
NICE 1

 Grin
1592  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: pastor knock on: 13-02-2009 07:50 AM
Quote from: omatseye on 13-02-2009 07:44 AM
PASSING

same as above  Roll Eyes
1593  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MONEY on: 12-02-2009 04:48 PM
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 04:45 PM
Hmmmmmmmm

 Grin
1594  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Ouch! on: 12-02-2009 04:46 PM
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 03:59 PM
Quote from: iphie on 12-02-2009 02:56 PM
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:46 PM
Abi na

if gwhy become youth president all d primary school gals go get belle................so him no get my vote but if na emma all d secondary schl gals go get belle so im get my vote. Wink
at least u dey part of d primary sch girls so nothing spoil na so baby hw far mak we do d thing?

 Grin headmaster
1595  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Ouch! on: 12-02-2009 04:44 PM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 04:42 PM
Lolz, u mean say Iphie stil dey primary school? na she go be senior girl be dat oh! ah ah wait oh! i dey confuse! primary? she go be thier grandmama fr there be dat na!

mmmmmmmmmmmmmsssssssssssssssssshhhhhhhhhhhhhhhhhwwwwwwwwwwwwwwwwww head boy
1596  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FOUL DIALET on: 12-02-2009 04:43 PM
Quote from: corah2 on 12-02-2009 04:38 PM
dryyyyyyyyyyyyy

dis curry babe serious, babe na nite sch we go so talk well well make u 4 hear u abeg
1597  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MONEY on: 12-02-2009 04:40 PM
Quote from: Doshe on 12-02-2009 03:47 PM
Joe suspected that his wife was cheating on him. So he planned a dummy trip and returned suddenly, arriving home unexpectedly. He came in a special taxi after midnight and asked the driver to accompany him into the house to be a witness. For $10,000, the special hire driver accepted and followed him stealthily into the house. Brandishing a pistol, the husband tiptoed into the bedroom in a rage, accompanied by the driver.

They entered the bedroom and as the husband switched on the lights, the driver yanked the blanket back and there they were:- the wife in bed with another man.

Joe, mad at this, put a gun to the naked man's head but as he made ready to pull the trigger, his wife shouted, "Don't do it! This man has been very generous to us! I lied when I told you I inherited money. He is the one who paid for the Prado jeep I bought you. He paid for this house we now own, he gave me the money we owed the bank and he pays for all the theater tickets we use. He also pays our children's school fees and even for that suit and the others you wear. He even pays our monthly dues!"
 
Shaking his head in disbelief, the husband slowly lowered the gun, looked over at the taxi driver and asked, "What would you do if it were you?"

The taxi driver replied, "Cover him up with that blanket before he catches cold!"

Am waiting 4 TOks.

d words according to prophet gwhy
No comment
no comment
no comment

d man suppose shoot himself e no fit support him family

puahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
1598  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: REZI, HELP! HELP!! HELP!!! on: 12-02-2009 04:36 PM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 04:26 PM
Praise God!!!! he was dumb, he was dumb!  he was dumb for more than 2 hours, now he can talk!!!!!! give Bros J, a big hand!!!!!!!!!!!!!!!!!!

halelluyah................gwhy has found his speech........
no more
no comment
1599  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 12-02-2009 03:03 PM
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:40 PM
No comment

dis 1 wey gwhy dey speechless d day wey u go talk ground go open
1600  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Ouch! on: 12-02-2009 02:56 PM
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:46 PM
Abi na

if gwhy become youth president all d primary school gals go get belle................so him no get my vote but if na emma all d secondary schl gals go get belle so im get my vote. Wink
Pages:
1 ... 77 78 79 [80] 81 82 83