Show Posts
Pages:
1 ... 78 79 80 [81] 82 83
1601  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: REZI, HELP! HELP!! HELP!!! on: 12-02-2009 02:52 PM
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:24 PM
No comment
no commenttttt

Tank God
1602  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do you think so? on: 12-02-2009 02:30 PM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 01:58 PM
Ok gwhy, sorry, no vex to much, as u come dey duplicate ur comment sef come begin fear me! anyway, nobody must comment on this shit again! just open and pass!!!!chikena!


Shocked no comment  Grin
1603  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Enough Please !! on: 12-02-2009 02:05 PM
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 01:59 PM
No comment,
no comment,
no commenttttttttt

tank God
1604  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Enough Please !! on: 12-02-2009 01:55 PM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 01:51 PM
Quote from: iphie on 12-02-2009 01:16 PM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 01:05 PM
Quote from: corah2 on 12-02-2009 12:06 PM
woaw!!!!!!!!!
wetin be dat? Kondo hit you?

na wa 4 u oooo, she say waoow dat fit mean anything from, she like u to she dey trip 4 dis page............nd morover i no fit fall onyin hand i no be judas like u............epa head..................make una tell gwhy if him try me nd i vex in grandpapa no go knw am again....
ah ah! u no tell me say u don become lawyer abi na advocate sef? anyway, as the woaow fit mean anything she stil fit dee the kind Kondo Olopa wey she neva see before abi na! no be so? wetin u wan go Gwhy so tay him grandpapa no go sabi am again? abi u wan WOUNJURE AM? wounding+injury?

na u sabi
1605  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Do you think so? on: 12-02-2009 01:53 PM
Quote from: Controversial on 12-02-2009 01:29 PM
A Rat is being hunted by a Cat.
During the race, the Cat ran under a Cow which just shited upon the Rat.
The Cat was covered by the huge shit except the tail which kept swingling.
Then, the Cat pulld the Rat by the tail out of the shit.  Guess what happend....

Leason: Not everyone who shit on you is your enermy; & not everyone who saves you from danger is your friend.


             

 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed, speechless
1606  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Sorry Onyi on: 12-02-2009 01:51 PM
na only gwhy really offend oyin,
1607  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: REZI, HELP! HELP!! HELP!!! on: 12-02-2009 01:23 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:36 AM
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 01:22 AM
Wetin U wan know again? emaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!!!!!!nueleeeeeeeeeeeee!!!

e no good make i know..the new koboko  Grin

emma dnt let dem lead u astray my broda,,,,,, let dbanj lead u to d right part..........ladies gbadun koboko, if u remove d first three letters u will c it means money "kobo" nd the last three use ur yoruba mind call am my broda..........nd let d spirit of d koko lead u ......
1608  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Enough Please !! on: 12-02-2009 01:16 PM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 01:05 PM
Quote from: corah2 on 12-02-2009 12:06 PM
woaw!!!!!!!!!
wetin be dat? Kondo hit you?

na wa 4 u oooo, she say waoow dat fit mean anything from, she like u to she dey trip 4 dis page............nd morover i no fit fall onyin hand i no be judas like u............epa head..................make una tell gwhy if him try me nd i vex in grandpapa no go knw am again....
1609  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Feminine Dictionary now out on: 12-02-2009 01:06 PM
Quote from: degreatest2 on 12-02-2009 12:53 PM
Pretty palmer, am bored, Tegababy, May I have this dance? DarkCoco, Can I call you sometime? Toshyno, Do you want to go to a movie? or Can I just take you out to dinner? somebody tell onyin she has a nice dress!!!!!!!!!!

 Wink, sharp man
1610  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Pretend We're Married on: 11-02-2009 01:28 PM
Quote from: kido123 on  3-02-2009 10:47 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  2-02-2009 09:36 PM
LOL...watin u go do na..?


me wey i don drink 'yoyo bitters'..... i go scatter ground o... Grin

una no knw say kiddo be waheede, omo skinat, omo muyinat, omo muhamood
1611  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Enough Please !! on: 11-02-2009 01:14 PM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 12:47 PM
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 12:39 PM
Quote from: iphie on 11-02-2009 12:10 PM
oyin dearie, as d president to be no vex on behalf of every gwhy or gwhy wannabe.........he is just jealouse nd wnts to provoke u..........but him succed....no vex oooooooooonext time chase am 4 dream with koboko........as presido nd first lady u av d right to do so

Iphie... na im make i dey like u 2 mosh ...dis ngwiiiii sef dey provocation person...
wetin u dey talk sef?


THIS IS GWHY IN ALL HIS GLORY....................
1612  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Enough Please !! on: 11-02-2009 12:10 PM
oyin dearie, as d president to be no vex on behalf of every gwhy or gwhy wannabe.........he is just jealouse nd wnts to provoke u..........but him succed....no vex oooooooooonext time chase am 4 dream with koboko........as presido nd first lady u av d right to do so
1613  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DOCTOR AND PATIENT on: 10-02-2009 01:19 PM
d doctor no sabi wrk............e neva hear of if symptoms persist after two days pls see a surgoen
1614  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Scientific Description of a Woman on: 10-02-2009 01:16 PM
some mothers do av them........................men
1615  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MEN VS WOMAN.....JOKE on: 9-02-2009 03:57 PM
old boy u no get wrk oooooooooo....u b book worm in woman anthropology abi na wetin self...............hp say u dey take ur advise sha..........nd dis place na 4 jokes nd not comments or findings or consclusion
1616  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Temperance Sermon on: 9-02-2009 03:52 PM
oyin my darhling...........hw now? abeg i no need d church name just tell me d waterside wey dem go........na dat 1, simple 1, na im i need....................sweety pie
1617  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Could you see what people does on: 9-02-2009 03:48 PM
Quote from: lyinka on  9-02-2009 03:22 PM
Quote from: bishop77 on  9-02-2009 02:05 PM
Bros, next time turn the beer into a rubber kettle and pretend you want to 'wash' or pray with it inside the Mosque. That's how my landlord use to do it. 

You sure say na so ur landlord dey do. Shebi na that man wey dey live for the up of una house

gbam, lyinka u get am no be small
1618  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Stupid Criminals on: 9-02-2009 03:28 PM
silly joker u try 4 here, atleast u try summarize but e still long, gwhy no ask again use ya church mind but if u no get ask oyin to supply. d second t d last wan take chikiny remind me of d kan thing wey kiddo dey do Roll Eyes
1619  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Test on: 6-02-2009 02:00 PM
children, make una take am easy, no fight, if d seed surfive, come surceed, e go surseven,

make una leave emma boy, lyinka, no b d rop[e wey dem use 4 u , u wan use 4 another person?

be careful
1620  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The Old Lady & the Cashier on: 6-02-2009 01:53 PM
guy na photocopy u do, but u try, once in a while e gud make we refresh our minds
Pages:
1 ... 78 79 80 [81] 82 83