Show Posts
Pages:
1 ... 953 954 955 [956] 957 958
19101  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NICE TOUCH on: 17-02-2011 10:11 PM
Quote from: mrvoue on 15-02-2011 09:01 AM
b like sey lizard don touch ur brain Grin
@mrvoue: U shop bread fruit abi na like dat ur teeth be?
19102  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NICE TOUCH on: 17-02-2011 09:58 PM
Wetin concern brain wit d post, abi some people brain don dey overrun here.
19103  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tears fall in late autumn on: 16-02-2011 07:42 PM
Which one be dis Egusi sef, Abeg some tell me wetin she dey talk cuz I no fit read dat post E too long
19104  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Son Outsmarts Mother on: 16-02-2011 07:34 PM
Dat means d mum performed bad actions dat has given d grandma`s  too many grey hairs.  

U try joo
19105  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The origin of the cleaning on: 16-02-2011 02:55 AM
Bia Equsi or Ogbono, ur post dey  dey cost person weakness of d look n boredness of d mind
19106  Forum / Relationships & Romance / Re: Only IF you are... on: 16-02-2011 02:46 AM
2 buzy no time 2 hug or kiss but I can send slap 2 anybody dat dares
19107  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TERRY AGAIN on: 16-02-2011 02:45 AM
No comment now may be 2morrow or next
19108  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The old people on: 16-02-2011 02:40 AM
Long Tin, cant read.
19109  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Pals...let's get rock!! brainstorming!!! on: 16-02-2011 02:04 AM
Quote from: Deffney on 16-02-2011 01:25 AM
Quote from: jossy4reall on 15-02-2011 10:30 PM
U b darkness


me? of course not....i'm the sunshine of each life.. Tongue Tongue Tongue
Now I kno wat u are, u b magician. U just magic ur self to new pic wit red dress.    LOL
19110  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Pals...let's get rock!! brainstorming!!! on: 16-02-2011 01:58 AM
Quote from: Deffney on 16-02-2011 01:25 AM
Quote from: jossy4reall on 15-02-2011 10:30 PM
U b darkness


me? of course not....i'm the sunshine of each life.. Tongue Tongue Tongue
If ur not den tell d NP, but dont say u b God, make I no vex 4 u
19111  Forum / Relationships & Romance / Re: well well well...tell us hw ur valentine's day was in 2 words!! on: 16-02-2011 01:29 AM
buzy sorry no time 4 luv n val
19112  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Billing "U GO FEAR BILL NOW" on: 15-02-2011 11:34 PM
Very nice 1
19113  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: A Really Bad Day on: 15-02-2011 11:23 PM
Gud but pb4
19114  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DO YOU KNOW WHERE YOU BELONG? on: 15-02-2011 10:42 PM
Bosom  matter Lips Sealed Lips Sealed
19115  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Pals...let's get rock!! brainstorming!!! on: 15-02-2011 10:30 PM
U b darkness
19116  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Pals...let's get rock!! brainstorming!!! on: 15-02-2011 10:30 PM
U b darkness
19117  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PASWORD USE YOUR BRAIN on: 15-02-2011 12:42 AM
D password na 2 n half.  I sure say na dat password u take enter d hotel room where u do ur own Val wit whom ever.
19118  Forum / Relationships & Romance / Re: VALENTINE! CAN U ACCEPT DEATH IN PLACE OF UR PARTNER? on: 15-02-2011 12:16 AM
No body fit die 4 me again, Jesus has done dat, n I no go die 4 anybody. Rather both of us will die 2gether
19119  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / NICE TOUCH on: 13-02-2011 10:30 PM
EVEN DIS CREATURES LIKES TO TOUCH, THEY CALL IT NICE TOUCH
19120  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: you too lik money on: 13-02-2011 10:11 PM
Quote from: opesoyemi on 13-02-2011 01:46 PM
igbo men fit die ontop money

@Poster: Na so u poor reach, even poor 4 sense n dats y u no know say dis poor tin wey u post no be joke, na sign of poorvert disease. As u no like money na im be say u go die poor man.
Pages:
1 ... 953 954 955 [956] 957 958