Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 958
61  Forum / The Buzz Central / Re: I Will Like To Be segxwally Harassed By Ladies - I Go Die on: 29-10-2015 06:39 AM
make dem try dey harass men wey want dia segxwal harassment and leave alone those ones wey dey complain...e for make sense
62  Forum / The Buzz Central / Re: Comedian Funny Bone Shares New Dapper Photos To Mark His Birthday (Photos) on: 29-10-2015 06:32 AM
fine pics but he for carry one bundle of firewood or paddle canoe with suit on
63  Forum / The Buzz Central / Re: I Will Be Opening Christian Night Club Called "Believers’ Lounge" - Julius Agwu on: 29-10-2015 06:26 AM
I like dis God too much....people go take style dey deceive him and e no go do dem anything.....make I be God for one month,,na for clergy men and people wey wan take style use me for dia selfish interest...na dem I go start my punishment so others go learn
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Top 6 Slangs You Must Know When You're in Lagos on: 29-10-2015 06:15 AM
imagine this post
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Joseph Benjamin And Sylvia Nduka Cover The November Edition Of House Of Maliq Magazine. on: 29-10-2015 05:58 AM
make I talk wetin I observe for dia foto....dat guy fine pass dat ex beauty queen....imagine if he is a woman den he go be ex beauty queen,,current beauty queen and future beauty queen compare to the so called ex queen wey dem two cover the magazine.....I no talk say she no fine ooo
66  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ajanni whereabout on: 28-10-2015 04:58 PM
but why?
67  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kai Kai Madness! Twin Monkeys Got Drunk To Stupor Which Made Them Disarrayed Over A Missing Phon on: 28-10-2015 04:56 PM
Quote from: zeigbo on 27-10-2015 08:36 AM
If i  catch u ehh Angry

catch me if u can
68  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out 15 Shocking Tech Mergers That Could Have Happened But Never Did. on: 28-10-2015 04:49 PM
poster u sabi do ojoro....u no add when I wan buy google
69  Forum / Relationships & Romance / Re: Is It Right For Parents To Demand Huge Sums Of Money As Bride Price? Gistmanian Shares Experienc on: 27-10-2015 10:48 PM
something wey u suppose discuss with ur wife to be and find solution,,u carry am go internet.....if u no get moni and the parents no fit reduce moni for u den u take ur love back and leave dia daughter for dem,,after all dia is still part of Igbo wia u can marry a woman with 30kobo and u have to provide the exact change.... any other thing wey u dey give the family is ur choice.....sometimes other parts of Nigeria dey talk am like say to marry woman from all Igbo land u go spend millions as if  na for dia land,,dem go dash Igbo man wife for free of charge.... I believe say person wey put dis thing for internet no wan marry any Igbo girl.....na wetin he or she hear other people dey talk,, e come carry am put for internet
70  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is It With Nigerian Girls And Dark Armpits? Any Remedy For Our Dear Black Sisters? on: 27-10-2015 09:52 PM
which kind post be dis one.....make I tell u since u be small pikin to know dat one....na too much shaving dey cause am
71  Forum / Relationships & Romance / Re: DAMN!! El Rufai Is Very Serious About Marrying Buhari's Daughter, Zahra Buhari on: 27-10-2015 09:49 PM
if he like make him marry buhari wife join....na him own portion of wahala not mine
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How Wealthy Nigerians Spend Over N350M On Lavish Weddings In London - Photos on: 27-10-2015 09:48 PM
dia wedding,,dia moni,, dia life...dia choice.....hw e take concern me?
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: No More Middlemen, NNPC Launches Direct Bid For Its Contracts On Live TV Show on: 27-10-2015 09:43 PM
as if dem wan share the moni give to the masses.....after buhari tenure we still hear say some people chop moni for nnpc
74  Forum / The Buzz Central / Re: Banky W Shares Touching Story On How He Rose To Fame [MUST READ] on: 27-10-2015 09:36 PM
if I tell u my own story den u go know say ur own na jellof rice but I still thank God today
75  Forum / The Buzz Central / Re: Amber Rose Suffers Fashion Accident as Her bosom Burst Out of her Tight Dress (PHOTO) on: 27-10-2015 09:33 PM
wia the accident?.... wen e  happen?.
76  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Actress Shan George Survives Ghastly Accident (PHOTOS) on: 27-10-2015 09:31 PM
thank God for preserving ur life
77  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG! Police Shoot Dead Mother of Nigerian Tennis star, Angel Macleod on: 27-10-2015 09:29 PM
dis is why I support lagos state governor to buy many helicopters make all of dem dey fly for up and leave innocent people alone
78  Forum / The Buzz Central / Re: 7 Nigerian Celebrities That Has Been Accused Of Going Under The Knife to Look More Beautiful on: 27-10-2015 09:26 PM
and the winner is?
79  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out 15 Shocking Tech Mergers That Could Have Happened But Never Did. on: 27-10-2015 09:22 PM
poster u sabi do ojoro....u add when I wan buy google
80  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kano State Set To Marry 2,000 Couples In A Mass Wedding Ceremony on: 27-10-2015 09:18 PM
marriage time....marry or be married
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 958