Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 958
81  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Genevieve Nnaji’s Latest Response To “When Will You Marry?” on: 27-10-2015 09:18 PM
if he no fit find u make u find him naa...or beta stop hiding from him....but wetin be my own... eno even concern me
82  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Kai Kai Madness! Twin Monkeys Got Drunk To Stupor Which Made Them Disarrayed Over A Missing Phon on: 27-10-2015 07:56 AM
e be like say u don check off ur tennis,,now na ur head u dey check....very soon e go fall commot too and u go dey waka wit out head and tennins...who knows wia u go check after dat
83  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Igbo Kwenu! Naija People No Dey Carry Last For Real Mehn.. on: 27-10-2015 07:54 AM
what a story.....hw this one take connect to joke now?
84  Forum / Relationships & Romance / Re: Check Out First Photos From Susan Peters’ Traditional Wedding Yesterday on: 27-10-2015 07:51 AM
nice....I been think say this girl na Deltan sef
85  Forum / Relationships & Romance / Re: Man Divorces Wife Two Days After Marriage, Says She Is The Source Of Badluck on: 27-10-2015 07:51 AM
dem need to enter Guinness book of record
86  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: TRAGEDY! Bodies Of 17 African Migrants Wash Ashore (Photos) on: 27-10-2015 07:48 AM
no be today e start and e no go stop cuz people still dey troop for the same route every now and then
87  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Suya Is Dangerous As Cigarettes and Other Red Meat Can Cause Cancer - Health Experts on: 27-10-2015 07:47 AM
na lie,, suya no dey cause anything as long as e don done well well
88  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SERIOUSLY! Lesbianism Scandal Rocks Kogi State University on: 27-10-2015 07:43 AM
devil dey dance azonto for gayz and lesbianz lives
89  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Check Out What This Lady Has To Say About Bleaching - [Details Inside] on: 27-10-2015 07:41 AM
tell dem abeg....I no know wetin people see for women with fair skin....for me I love dem black....e dey trip me die
90  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What Is Not Wrong With This Photo? (Swimming Pool Edition) on: 27-10-2015 07:26 AM
if dem like make dem nack akpako for dia.....na dia lives not mine
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NBC Ban DSTV From Airing, "I AM Jazz", a TV Show About A Transgender Teenager on: 27-10-2015 07:21 AM
make dem ban all banable rubbish
92  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Read The Story Of How A Gala Seller Robs Lady In Lagos At Gunpoint on: 27-10-2015 07:20 AM
mile2 still top all the areas combine together
93  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SUPER WOMAN! Woman Gives Birth To A Set Of Sextuplets (Photos) on: 27-10-2015 07:19 AM
lovely
94  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTO: This Is How Much Your State Generates As Internally Generated Revenue on: 27-10-2015 07:18 AM
Lagos is highest in everything concerning money.......the highest generated revenue state, the state with the highest debt, and the state which has produced the richest governor in Nigeria....if I lie ask Tinubu
95  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LMAO! Transgender Woman Cries For Safety Because She Is Locked With Other Men In Jail on: 27-10-2015 07:12 AM
hahahaha....confusion break bone,, ekpa
96  Forum / Relationships & Romance / Re: Check Out 11 Things A Good Guy Will Never Ask His Girlfriend To Do on: 12-10-2015 04:50 PM
na for some irrelevant american life style una dey like to copy and forget copying dem in good ones or simply be who u are.......dis post is obviously for the kind of relationship in usa.....no come post am hia make some gullible ones come copy am and turn their happy relationships to disaster
97  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: gift becareful about frane on: 6-10-2015 04:18 AM
Gift wey franel? why he abandon his work hia go dey follow hawk firewood
98  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: All of una yeye except Rakelly (Page 15) on: 6-10-2015 04:15 AM
Quote from: dickieponga on  6-10-2015 12:36 AM
Abeg make una forget d tin una dey talk...
Anybody here see franel...?
I send am make im buy 2 akara and 1 cup of garri since den i never see am..
I take god beg una na 10 naira i give am if una see am make una tell am say i dey wait for am...


na u get dat akara wey franel drop dey play ball down the street?.....forget the akara cuz the akara sef don vex jump enter canal drown im self.....u can still manage the garri shaa will small sand sand wey don enter inside
99  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: gift becareful about frane on: 6-10-2015 04:06 AM
e be like say u sef wan follow dey snuff the powder....but why u come dey find justin powder?...u can start wit bieber powder naa
100  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: gift becareful about frane on: 5-10-2015 08:30 PM
akuko na egwu....dat boy don snuff dustin powder
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 958