Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 62
61  Forum / Naijapals / Re: NAME AND SHAME ! SCAM ARTIST on: 2-06-2010 08:37 AM
BYE BYE SHREK?? buhahahaha! dat last paragrah burst me into lafter
62  Forum / Religion / Re: Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church on: 2-06-2010 08:22 AM
yes! it must bgin from d church weather dey like it or not...
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: English Prohibited,Strictly Pidgin!! on: 1-06-2010 10:59 PM
U say wetin??
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NP: NAIJA RULES & REGULATIONS on: 1-06-2010 10:53 PM
Hmmm!! red albino,u don change ur foto? d wan wey u put no fine atall.
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girls smoke more than boys in Nigeria –WHO on: 1-06-2010 10:31 PM
Hmmmm
66  Forum / Naijapals / Re: NAME AND SHAME ! SCAM ARTIST on: 1-06-2010 10:28 PM
na lesbian she be??
67  Forum / Relationships & Romance / Re: VOTE: MR NAIJAPALS 2010 on: 1-06-2010 10:10 PM
Chai!!
68  Forum / Religion / Re: Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church on: 1-06-2010 10:03 PM
Quote from: Cmga on  1-06-2010 09:57 PM
My own is dat u shld say d 1 dat is true. Am a worker in dis church, and there hasnt bin any barn. So mind wat u say.
Anybody can claim to be a worker.
69  Forum / Religion / Re: Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church on: 1-06-2010 09:56 PM
Quote from: DOMZ on  1-06-2010 09:21 PM
All these things are just stories bcos u'll find out dat some parishes'll not adhere to it...nd moreso, wats d use of makin ppl bcom hypocrites by making em wear onli these things outside the church???i believe if u knw ur morals, u shd knw wat 2 wear 2 d house of God..nobody shd b forced 2 do wat he/she doesnt wanna do.Just sayin ma mind.....dont nid critics..peace!!
U see why u we pray n pray n pray but still complaining about God not answering our prayers? d most simpliest thing we are ignorant of can be a hinderance 4 our prayers to be held.
70  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How my husband proposed to me on: 1-06-2010 09:38 PM
Interesting! but shey na only man go dey propose to woman?
71  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How my husband proposed to me on: 1-06-2010 09:38 PM
Interesting! but shey na only man go dey propose to woman?
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: How my husband proposed to me on: 1-06-2010 09:37 PM
Interesting! but shey na only man go dey propose to woman?
73  Forum / Relationships & Romance / Re: Girls are after me on: 1-06-2010 09:20 PM
Quote from: etiese on 31-05-2010 09:00 PM
I naturally dont ask girls out but they are always after me. Do u think i am blessed or in trouble?
hehehe!! me 2 but i knw how to control n handle situationz...so me no dey excited abt am.
74  Forum / Relationships & Romance / Re: 5 Types of Women that Men Avoid on: 1-06-2010 08:47 PM
@poster
why u no tell me say grammar go too much 4 inside? ok! wait make i go get my dictionary..
75  Forum / Relationships & Romance / Re: VOTE: MR NAIJAPALS 2010 on: 1-06-2010 08:38 PM
and me i dey see una wey dey steal my ballot box
76  Forum / Religion / Re: Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church on: 1-06-2010 08:36 PM
Thank u...make we hear frm d ogas(ladies)
77  Forum / Relationships & Romance / Re: Yes I killed him, but I also loved him — Woman who killed lover on: 1-06-2010 08:31 PM
Grin Grin
78  Forum / Relationships & Romance / Re: VOTE: MR NAIJAPALS 2010 on: 1-06-2010 08:29 PM
Quote from: fabmic on  1-06-2010 08:21 PM
i can see
Wetin u dey see?
79  Forum / Religion / Re: Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church on: 1-06-2010 08:20 PM
Dem glue ur mouth?
80  Forum / Relationships & Romance / Re: VOTE: MR NAIJAPALS 2010 on: 1-06-2010 08:19 PM
Hey Mr world or word!! where d result?? i hear say na me take 1st from bottom, na true??
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 62