Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 62
41  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tell Me Ur Name, State And The Village Ur Hailed From on: 22-06-2010 05:58 PM
Grin u dey fear d glass??
42  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: South African doctor invents female condoms with 'teeth' to fight rape on: 22-06-2010 05:56 PM
i dey fine oooh! How body na?
43  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ladies fight on: 22-06-2010 05:53 PM
Quote from: waco on  7-06-2010 11:22 AM
Can someone pls tell me the reason
why anytime ladies are fighting,
their first target is always to tear
each other's cloths, bras etc not slaps and blows?

pls i want to know.
My broda na wa 4 u oooh!! Why u dey ask like say u no knw say women greatest treasure na dere private part especially d wan wey dey under..if dem succeed to tear off n expose dere female opponent tin to d public,d opponent go lose her treasure 4 life n she go dey restless 4life or may even commit sucide..thats why dem dey remove head tie to tight dere cloth if dem wan fight.
44  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tell Me Ur Name, State And The Village Ur Hailed From on: 22-06-2010 05:42 PM
not same village
45  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Are women smarter than men? on: 22-06-2010 05:40 PM
Quote from: cadanre on 22-06-2010 05:35 PM
Quote from: ejibond on 22-06-2010 05:19 PM
na rain water dey im brain?

It is God Who put the said rain in. And it is working well. I love it. It makes me respond to irresponsible people like you well well.
May God have mercy on u 4 u dnt understand my post b4 replying it..
46  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Tell Me Ur Name, State And The Village Ur Hailed From on: 22-06-2010 05:35 PM
Quote from: nicestobi on 15-06-2010 04:01 PM
dont u guys think it will be nice to make each an every one of us here in NP
know a lil history abt our individual self? u dont know who ur brother may be

I am kingsley Obinna,(nicestobi) from NANKA in ANAMBRA state

feel free to tell us abt u, and either myself or somebody else may give a visit
ok i go visit u wan day me 2 be from 9ja U.S.A (United State of Anambra)
47  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PLS SHOW SOME LOVE! on: 22-06-2010 05:24 PM
hmmm
48  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Are women smarter than men? on: 22-06-2010 05:19 PM
na rain water dey im brain?
49  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A six-story-tall statue of Jesus Christ struck by lightning.... on: 22-06-2010 05:16 PM
gud 4 u
50  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: South African doctor invents female condoms with 'teeth' to fight rape on: 22-06-2010 05:14 PM
gud idea but make e no reach 9ja oo cos our gurls get bad belle,if dem suspect say dem boyfrnd or husband dey cheat on dem,dem go use am purnish dguy.
51  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Are women smarter than men? on: 22-06-2010 05:02 PM
Quote from: ronaldson on 31-05-2010 01:29 PM
ITS TRUE THAT WOMEN ARE MORE SMARTER THAN MEN?

STUDIES HAVE SHOWN THAT THE FEMALE BRAIN IS BIG THAN THE MALE.
and research has also shown dat women are prone to oldage,weakness,stress,depression n lot's more than men...yes women are smart but d percentage of smarter women does not exceed that of  men.
52  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A six-story-tall statue of Jesus Christ struck by lightning.... on: 22-06-2010 04:55 PM
d evils done in d dark shall be review in d daylight,dont take jesus christ 4 granted!!
53  Forum / Sports / Re: Nigeria VS Greece On 17th June 2010 on: 17-06-2010 07:37 PM
Admins do ur corrections!! naijapal picture board said nig1 vs 2greece but forum said nig2 vs 1greece...which wan make we follo?
54  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: insult and abuse on: 16-06-2010 11:40 PM
I go break bottle 4 ur head ooh!
55  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: insult and abuse on: 16-06-2010 06:15 PM
Una still dey debate am?? abeg! make i go get my self one hot south african chic jaree! cos i no get dat time to give my sef headache over dis issue...
56  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: insult and abuse on: 16-06-2010 10:09 AM
Bros! i go wound you 4 asking ooooh!!

hahahahaha!! my pipo i dey greet una oooh!! longtime no see
@mallorca
how body naa?
57  Forum / Religion / Re: Adeboye Bans Mini-Skirt, Trousers In Church on: 2-06-2010 10:05 AM
ok
58  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: English Prohibited,Strictly Pidgin!! on: 2-06-2010 08:56 AM
Quote from: Bazemaster on  2-06-2010 12:13 AM
Quote from: ejibond on 16-05-2010 03:44 PM
Abeg! if u no get some tin to talk make u just shutup...which one be ok again??

wetin be your own? You want make i change you back to that 'ekuke' dog wey you be before?
who dash u d power??
59  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: English Prohibited,Strictly Pidgin!! on: 2-06-2010 08:54 AM
Quote from: kurupt419 on  1-06-2010 11:41 PM
I DEY COME
where u dey go?
60  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: NP: NAIJA RULES & REGULATIONS on: 2-06-2010 08:50 AM
na u sabi
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 62