Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ITS MA LYFE on: 19-10-2009 09:02 PM
I FEEL YR JOKE..U TRY
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: mayonnaise on my face !!!!! on: 19-10-2009 08:55 PM
U SURE SAY E NO BE U??
3  Forum / Forum Games / Re: Please join the ongoing phone conversation..(A new game) on: 18-10-2009 11:03 PM
Ahahaha the lady don get u.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin
4  Forum / Forum Games / Re: Will you kiss the person above you???? on: 17-10-2009 09:21 PM
KISS FOR U BABE,U SET MY SOULD ON FIRE..MORE KISSES
5  Forum / Forum Games / Re: Please join the ongoing phone conversation..(A new game) on: 17-10-2009 09:17 PM
so who and who are invited to this party.
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 10:24 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 10:22 PM
Quote from: glover4real on 16-10-2009 10:19 PM
Quote from: xter on 16-10-2009 10:15 PM
wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup?

e dey pain u say nigeria comot..AHAHAHA Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy  I AND MY FRIEND DEY GO BUZ..AHAHA

glover come ...u don eat 2day....

AHAHA U CHOP BETTER,I DEY GO SEARCH GIRL MAKE I BOOK THIS NIGHT..U GO COME??
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 10:19 PM
Quote from: xter on 16-10-2009 10:15 PM
wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup?

e dey pain u say nigeria comot..AHAHAHA Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy  I AND MY FRIEND DEY GO BUZ..AHAHA
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: kids in school think quickly on: 16-10-2009 10:11 PM
Quote from: xter on 16-10-2009 10:06 PM
@glove...............why u come use the u dey take work for enviromental sanitation department of ghana do username here................glove wey u dey take carry refuse

Oboy u chop winch
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 10:06 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 10:04 PM
@ugo and glover   e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni...


we dey use wireless for our shop..Ahaha..
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 10:01 PM
Quote from: xter on 16-10-2009 09:57 PM
typewriter connected to 3g......very fast


E no be old time them ar photo copy machine u dey use
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: kids in school think quickly on: 16-10-2009 09:57 PM
Quote from: xter on 16-10-2009 09:39 PM
who be dis?


U take piss take wash yr face b4 u come sit for here???Ahaha Grin Grin Grin Grin
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 09:52 PM
Quote from: xter on 16-10-2009 09:51 PM
the one u dey use browse


Ahaha e no b type writter u dey use browse???
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 09:49 PM
Quote from: xter on 16-10-2009 09:38 PM
na calculator dem take browse na


U na waiting u dey take browse???e no be type writter u dey take type give use...AHhh Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 09:45 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:34 PM
Quote from: glover4real on 16-10-2009 09:29 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:24 PM
Quote from: glover4real on 16-10-2009 09:18 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:13 PM
Quote from: glover4real on 16-10-2009 09:11 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:10 PM
@glover u know this mumu guy here.......wetin be ya own nahhh...abi i collect ya gf

He be my friend for here..

oh!!  i don forget say two of dey ghana .........hw market nahhhh


U dey crezz,u give me market for here??Ahaha Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy U know wat??I dey like u so much..U know why,u dey so funny..I dey tell myb friend about u b4 he come dey disturb u for here...

so dat guy na ur best friend for ghana....u con send am to me to disturb me now i see.........

but i bin dey think say na cloth u dey sell there .....abi u no see the cloth inside ya pic



U for say how business??Tat be my botique and my friend to get him own..So u how business?

business and market ...no be d same......

@ugo thns father xmas ......

na which kine laptop
two of dey used sef ...i wonder oohh



we dey use sony laptop..I hop 3 wey i make my pal take one wey he ship two..so me then my boy dey use am..wey type u dey use?
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: kids in school think quickly on: 16-10-2009 09:36 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 04:32 PM
we all know dat.....so whatz d big deal Grin Grin


u dey like to find trouble...The boy say the joke me nice way u dey ask am say wat the big deal???He go beat u wey u go know...Trouble dey him own,e be u wey dey search for am..
16  Forum / Forum Games / Re: Will you kiss the person above you???? on: 16-10-2009 09:31 PM
Oboy i go come kiss yr sister for there ooo Kiss Kiss Kiss Kiss :-*take give yr sister for me ok or yr gf
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 09:29 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:24 PM
Quote from: glover4real on 16-10-2009 09:18 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:13 PM
Quote from: glover4real on 16-10-2009 09:11 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:10 PM
@glover u know this mumu guy here.......wetin be ya own nahhh...abi i collect ya gf

He be my friend for here..

oh!!  i don forget say two of dey ghana .........hw market nahhhh


U dey crezz,u give me market for here??Ahaha Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy U know wat??I dey like u so much..U know why,u dey so funny..I dey tell myb friend about u b4 he come dey disturb u for here...

so dat guy na ur best friend for ghana....u con send am to me to disturb me now i see.........

but i bin dey think say na cloth u dey sell there .....abi u no see the cloth inside ya pic



U for say how business??Tat be my botique and my friend to get him own..So u how business?
18  Forum / Forum Games / Re: Will you kiss the person above you???? on: 16-10-2009 09:22 PM
I GO DELECT U PEOPLE OOOOO.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy   UNA FOR COMOT MAKE GIRL ENTER..MAKE I KISS ALL OF THEM
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GOD I"M COMING on: 16-10-2009 09:18 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:13 PM
Quote from: glover4real on 16-10-2009 09:11 PM
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:10 PM
@glover u know this mumu guy here.......wetin be ya own nahhh...abi i collect ya gf

He be my friend for here..

oh!!  i don forget say two of dey ghana .........hw market nahhhh


U dey crezz,u give me market for here??Ahaha Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy U know wat??I dey like u so much..U know why,u dey so funny..I dey tell myb friend about u b4 he come dey disturb u for here...
20  Forum / Forum Games / Re: Will you kiss the person above you???? on: 16-10-2009 09:14 PM
OBOY PACK YR SELF COMOT FOR ROAD MAKE GIRL COME INSIDE.
Pages:
[1] 2 3 4