E no be old time them ar photo copy machine u dey use
Posted: at | |
Quote from: xter on 16-10-2009 09:57 PM typewriter connected to 3g......very fast E no be old time them ar photo copy machine u dey use
| |||||
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 09:59 PM @ugo the photocopy machine dey browse pass the yeye toy wey una get....... @xter......3g plus wi fi connection make u slow down ooooooooo ![]() ![]() ![]() hahahahaha you dey use toy lol
| |||||
ugo quench abi na ugo die be ur name,if i slap u ur name go turn to ugocrase ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
@ugo and glover e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni... ReplyGeoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 10:04 PM @ugo and glover e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni... we dey use wireless for our shop..Ahaha..
| |||||
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 10:04 PM @ugo and glover e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni... hahahahaha we dey celebrate give ghana for our shop with our laptop
| |||||
Quote from: ugofly on 16-10-2009 10:06 PM Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 10:04 PM @ugo and glover e be like say una don closed from shop....na to con disturb here ,,...shebi ...maka ginni... hahahahaha we dey celebrate give ghana for our shop with our laptopoohhh .....now i know ,.....noise and shayo go plenty there this one wey be say ghana U20 win this world cup ....chei!! na enjoyment there....make una closed early oooohhh Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
pele ghana boy..........wait till the time dem go bundle outta there ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 16-10-2009 10:08 PM pele ghana boy..........wait till the time dem go bundle outta there yes them they enjoy already dey make noise with cars and more..
| |||||
wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
i wonder ohhhhhhhhh ReplyGeoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
Quote from: xter on 16-10-2009 10:15 PM wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup? e dey pain u say nigeria comot..AHAHAHA ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xter on 16-10-2009 10:15 PM wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup? I dey find girl way i go book this nite self for enjoyment of the victory for ghana
| |||||
Quote from: glover4real on 16-10-2009 10:19 PM Quote from: xter on 16-10-2009 10:15 PM wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup? e dey pain u say nigeria comot..AHAHAHA ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() glover come ...u don eat 2day.... Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
Quote from: coolguys235 on 16-10-2009 10:22 PM Quote from: glover4real on 16-10-2009 10:19 PM Quote from: xter on 16-10-2009 10:15 PM wetin come be my own with ur rubbish enjoyment..............na my team win cup? e dey pain u say nigeria comot..AHAHAHA ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() glover come ...u don eat 2day.... AHAHA U CHOP BETTER,I DEY GO SEARCH GIRL MAKE I BOOK THIS NIGHT..U GO COME??
| |||||
@ugo.....dat go kill u believe me Reply@glovekid......................why e go pain me....shey na that kind cup ur mates they win?..u wey use grandpa play with small pikin for under 20 Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)