Show Posts
Pages:
1 ... 110 111 112 [113] 114 115 116
2241  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Forgive & 4get. on: 6-06-2010 05:14 PM
if a mans slaps u on the left side of ur chick, wat will u do..u go turn the oda side give am na b4 u
start talk of forgiving...nothing like humility oh!!
2242  Forum / Naijapals Base (Metro life) / i thought i knew her well! on: 6-06-2010 05:06 PM
how well do u guys ur girl
is she the right person for u?
2243  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Edo State. on: 6-06-2010 04:58 PM
WHY thanking everybody...wetin we give u? my name is
nnamdi azikiwe a.k.a zik of africa...i be typical benin boy ohh
u dey hear am?
2244  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I WILL BE BACK(YA'ADUA) on: 5-06-2010 07:55 AM
make him come back if e want to nah..abi una think say i dey fear
2245  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: AN ADVISE TO ALL MY ARTIFICIAL YELLOW PAW PAW on: 2-06-2010 12:45 AM
@ poster..why focus on the bad side about mj been white..wat about tha good sides of it
i would have said that u are jealous but let me reserve it..abi ur misical icon na albino wey dey bleach
2246  Forum / Relationships & Romance / Re: At What Age? on: 2-06-2010 12:38 AM
70 perfect age
2247  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girls smoke more than boys in Nigeria –WHO on: 1-06-2010 09:13 PM
good job man..pls do it again
2248  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHO DO U WANT TO MEET on: 1-06-2010 12:08 AM
u guys are free to meet me..no need for filling forms
una know na..9japals has done the form filling already..
2249  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Call Aki & Paw To Order Now, Parents Cry Out on: 31-05-2010 09:15 PM
wat do this parents expect...make dem go smoke ganja for a clearer inspiration on wat to be banned
enemy of talants
2250  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I WISH! I WISH!! I WISH!!! on: 31-05-2010 09:04 PM
NOW wish num 2 out of tha 2million wishes.....i wish i could MAKE everything a customized ATM machine and keep it in my house.
2251  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 31-05-2010 08:36 PM
unu nine...chetekwa unu mgbe muwan no na north na ele groundnut
2252  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Girls smoke more than boys in Nigeria –WHO on: 31-05-2010 08:20 PM
hmmm....just dont know wat 2 say but dont wanna pass...anyways, i will pass
2253  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: IS WOMEN SMARTER THAN MEN?? on: 31-05-2010 08:12 PM
den they would have done better
2254  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 30-05-2010 11:51 AM
hey .. pls ohh..i did not mean ohh..but the ignitius in that phrase he calls his name blings na
abi no be so ademola?
2255  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I WISH! I WISH!! I WISH!!! on: 29-05-2010 03:01 PM
ok.a lil bit economic now so that the wish go still reach odas wish theirs
 i just wish to remain that good guy i am
2256  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I WISH! I WISH!! I WISH!!! on: 29-05-2010 02:42 PM
free me dp..no be me get my mind? atleast
FREEDOM of wish dey among my right 4 the constitution
2257  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 29-05-2010 02:37 PM
igbo nu..or inaha nuzi igbo nwane mmadu
2258  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I WISH! I WISH!! I WISH!!! on: 29-05-2010 02:24 PM
FOR just one wish...una neva see anything
dat one na just one of the 2million wishes wey i get for this post
2259  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 29-05-2010 02:13 PM
@yomightgold. why good...his name is MARCELLENUS ignitius obiakpor..lol
2260  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 29-05-2010 02:00 PM
CHUKWU NOLU UNU
Pages:
1 ... 110 111 112 [113] 114 115 116