Show Posts
Pages:
1 ... 112 113 114 [115] 116
2281  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Reason Why I Dont Go To Facebook on: 26-05-2010 08:11 PM
disgrace to the black brotherhood
2282  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 26-05-2010 07:59 PM
nicestobi...at least una know wetin e mean na?
2283  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The New & Exciting Slogans Of The Thirty-Six States on: 26-05-2010 07:54 PM
story.once upon a time, time-time
2284  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 26-05-2010 07:25 PM
they are two great sites..love both of em
they help me reach my friends
2285  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Reason Why I Dont Go To Facebook on: 25-05-2010 02:15 PM
@catania. oya go catch fun wt her na
2286  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 25-05-2010 02:12 PM
@ademola..which meeting u dey talk abt..abi u dey fly?
2287  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 25-05-2010 02:05 PM

INDIDI gini?
2288  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 25-05-2010 02:02 PM
@Bling.u better log off now.lol
i dont mean it ohh
2289  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Reason Why I Dont Go To Facebook on: 25-05-2010 09:26 AM

  after una don enjoy the rubish, una com dey talk una mind..doe its prety disgracing
 
2290  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 25-05-2010 09:06 AM

Unu nine amaru otu ha shi asu igbo..bia nu kam mugoshi unu..lol
igbo di uso
2291  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 25-05-2010 09:02 AM

i love naijapals cos its metamophosing into facebook n i love facebook cos the reverse is the case
2292  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 25-05-2010 08:55 AM
@ademola. ejoo, ema binu..see as u cal my name self..like say we don know for long
2293  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: What is your Traditional name on: 24-05-2010 09:34 AM

@ademola. na why u dey hiss? wat if i tell u dat where i came from has their native names mixed with english
u go kill me? lol
2294  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 24-05-2010 09:30 AM

   oya if  una prefer facebook, make una log on to am now na
2295  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: mourinho "a world legend" on: 23-05-2010 06:25 AM

  hmmm..for your mind mow, u don beef me. see ur mouth
2296  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Igbo's only on: 23-05-2010 02:15 AM
Oguejiofor, odika or gangstar onye igbo ka e bu
gikwe nwayor ohh
2297  Forum / Naijapals Base (Metro life) / mourinho "a world legend" on: 23-05-2010 01:09 AM

do we have soccer analyst in here?
2298  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: American Jailed For 24 Years on: 23-05-2010 12:54 AM

  @ ajani...hmm, are u serious?
2299  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The New & Exciting Slogans Of The Thirty-Six States on: 23-05-2010 12:28 AM

i wan fly go the center of corruption now..wetin dem dey cal am?
abuja state.according to ndjoe.lol
2300  Forum / Naijapals / Re: naijapals or facebook on: 23-05-2010 12:24 AM

 they are both nice butt......there will always be a but
Pages:
1 ... 112 113 114 [115] 116