Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 61
81  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: When i was in the cubicle. What a holy shi*t (Page 5) on: 28-02-2013 06:53 AM
Wao! I don miss no be small. Many things don change here o. We don see person wey change to animal wey dey chop grass. imagine, " am a moa" Some ppl thing don expire. Person wey i dey eye, dem don snatch( Make una no ask me the person o) .  Anyway. The king is back
82  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: For the scholar; A new word in the dictionary. (Page 9) on: 28-02-2013 06:47 AM
Quote from: chummyli on  3-02-2013 08:46 PM
Clean am ursef Roll Eyes

With wetin madam? Hope u no miss me too much for here. I banned myslf for a while cos some yeyes are trying to pollute me. Anyway am back again. Make every of una come pay homage
83  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Expertbright definition of lazyness (Page 6) on: 28-02-2013 06:41 AM
I no dey, some ppl come dey form champion here abi? I don come back.
84  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Pals please celebrate with me. U must read to the end on: 28-02-2013 06:28 AM
Quote from: ExpertTbright on  6-02-2013 03:52 PM
Shocked 3 pple at a time  Sad
he must be crazy  Angry

Expirething, cos i travel out wey i no dey house, see wetin u turn yeye forum too. i don come back now. prepare to confess all ur atrocities
85  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chummy marraige crashed on: 28-02-2013 06:24 AM
Who come put bbm dp here say na joke? How this one take funny. Rubbish.
86  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Please i need you help urgently... (Page 19) on: 3-02-2013 02:51 PM
Quote from: DaCutest on  3-02-2013 01:09 AM
See as him black like charcoal

Ohiohiohiohshahahioh. see me see yab. Abeg i no fit laugh o
87  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: fried egg b00bs (Page 7) on: 3-02-2013 02:49 PM
Expirething, i no get ya time
88  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Please i need answers!!! (Page 7) on: 3-02-2013 02:49 PM
daugliest, u talk to me once, i gentle. U talk to me twice, I vex. If u talk to the third time, hmmm. U go fear o
89  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: An electric vacuum cleaner (Page 9) on: 3-02-2013 02:34 PM
ahahaha, Chummyli, u follow talk am too?
90  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Italian spelling of mississippi (Page 9) on: 3-02-2013 02:34 PM
My yoke
91  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Ways to identify mumu!!! (Page 14) on: 3-02-2013 02:33 PM
Quote from: DaCutest on  3-02-2013 01:17 AM
Of course
Just vex me and know that my punch is good

Punch wey small like that?
92  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The elevator palava......this one no.be pb4 ooo (Page 19) on: 3-02-2013 02:32 PM
Quote from: chummyli on  3-02-2013 12:41 PM
Wait 4 me

Ok, come join me for my rum
93  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Adamu, the real aboki gateman (Page 6) on: 3-02-2013 02:24 PM
Yes now.
94  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am back again...... (Page 13) on: 3-02-2013 02:24 PM
I wan use my own yeye display ur own yeye
95  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: dacutes, rihanna and chummyli must apply oo (Page 18) on: 3-02-2013 02:23 PM
U nko?
96  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: For the scholar; A new word in the dictionary. (Page 9) on: 3-02-2013 02:17 PM
Some things are not meant to be. Oh sorry,  i don type finish b4 i kno say na yoke forum i dey. sombody there, help me clean wetin i type.
97  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I have found my soulmate o. pals rejoice with me. (Page 6) on: 3-02-2013 02:14 PM
Quote from: chummyli on  3-02-2013 12:37 PM
Na pb4 forum

u self u be pb4
98  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: jokes collection for 2013 with akpos collection. you must laugh on: 3-02-2013 01:59 PM
Wat a bombastical idiat post. U will be fined for wasting this page
99  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Please i need you help urgently... (Page 19) on: 2-02-2013 09:07 PM
Na today u show ur real slf
100  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Please i need answers!!! (Page 7) on: 2-02-2013 09:05 PM
Hmmmm
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 61