Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 89
81  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: coolest joke ever! (Page 16) on: 28-02-2011 11:03 AM
dem sey make i come call u sey u get re-run course 4 there.as in u carry 1 course over  Tongue Tongue Tongue
82  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / me too gone small on: 28-02-2011 11:01 AM
yo! guys seems like im gnna follow Skypon my hommie...funny buh true,gatto face some thns.
im still here tho but not really fully.Tnx 4 all d company and fun and yabs and love and comments and posts and jokes and more.
Y'all'r da best...but wait sef,not like im really exing naw...
                 
                         MY JOKE
A baby was born so advanced in development he could talk. He looked around the delivery room and saw the doctor. "Are you my doctor?" he asked. "Why, yes, I am," said the doctor.
 

The baby said, "Thank you for taking such good care of me during the birth."

 

He looked at his mother and asked, "Are you my mother?" "Yes, dear, I am," said the mother, beaming. "Thank you for taking such good care of me before I was born," he said.

He then looked at his father and asked, "Are you my father?" "Yes, I am," his father proudly answered. The baby motioned him closer, then poked him repeatedly on the forehead with his index finger. "Hurts, doesn't it!?"
83  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: i will be back (Page 7) on: 28-02-2011 10:41 AM
safe bro...all tha bext
84  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: XAVEXDO'S LIFE STORY (Page 11) on: 28-02-2011 10:33 AM
Quote from: Deffney on 28-02-2011 08:25 AM
wetin??
wetin wetin?
85  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: XAVEXDO'S LIFE STORY (Page 11) on: 28-02-2011 10:33 AM
Quote from: xavexdo5 on 27-02-2011 01:15 PM
Grin Grin Grin Grin
no mind am
him get brain cancer
God 4bid in Jesus name. Angry Angry Angry
i rebuisk you!
86  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: no b me post am o (Page 5) on: 28-02-2011 10:31 AM
armpit...u wan try?
87  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Condom Emergency (Page 2) on: 28-02-2011 10:30 AM
Quote from: sophiebaby on 28-02-2011 09:50 AM
cow shit na understatement...

Nama mess
haha..wicked  Cheesy
88  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Condom Emergency on: 28-02-2011 10:29 AM
Quote from: Sheree on 28-02-2011 09:25 AM
Quote from: mrvoue on  7-02-2011 08:59 AM
see ur face like cow shit...eeeew!

na wetin xerver do u Huh? Grin Grin

how u dey Huh? hope ur weekend was gud?
'twas great.thank you.how'ya?
89  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Condom Emergency (Page 2) on: 28-02-2011 09:08 AM
yes naw...na bcos i need 1 for u naw  Wink
90  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 20) on: 28-02-2011 09:01 AM
na wheel barrow dem take push u come  Grin
91  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wise obasanjor! (Page 11) on: 28-02-2011 08:58 AM
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 04:46 PM
Quote from: kenolis on 25-02-2011 12:52 PM
Quote
no b mess o,na pesin mouth dey smell  Grin

if na mouth dey smell na e be say na ur mouth dey smell :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley
make i call Abolore05 make she smell am Grin Grin

WHY call Abolore05??....na she sabi smell mouth Odor dictator?
   
so you no no b4? if u talk 2much i go call am now make she smell ur own Grin

na ya mouth dey smell,
he dey smell lyk
ogogoro+pami+burukutu+sewage+poison...chai i no fit breath again!
na die b dat naw  Huh?
92  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MY FIRST TIME.... (Page 2) on: 28-02-2011 08:56 AM
HAHA...but some people b cow 4 here  Grin Grin Grin
93  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: not ALL rules can be followed!!! (Page 6) on: 28-02-2011 08:53 AM
yup yup...dats berrer!
94  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: XAVEXDO'S LIFE STORY (Page 11) on: 28-02-2011 08:24 AM
arshiun! *sneezes*
95  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: no b me post am o (Page 3) on: 28-02-2011 07:29 AM
Quote from: kingtonbrown on 27-02-2011 05:43 PM
Quote from: mrvoue on 24-02-2011 08:20 AM
person armpit dey smell like he-goat 4 here
na dictator abolore dictate dat smell? Grin Grin Grin
haha...oya make she go taste am naw  Grin
96  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: funny classroom joke (Page 13) on: 25-02-2011 05:05 PM
Quote from: kenolis on 25-02-2011 04:38 PM
Quote
:'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
 :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
 :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
 :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
 :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(


Quote
U DON FINISH ME BE THAT  :'(
oya take tissue plu hankerchief
no cry again
make i bribe u wit on kiss Kiss
no tell anybody oh!
na wa 4uuuooo..!
only one kiss?
u no see sky pic as dey hol dia mouth?
y u no fit do am like dat i no go tell any body Grin Grin
Shocked wt dat ur mouth wey b like fowl yansh? e come dey smell like cow yansh
97  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: funny classroom joke (Page 13) on: 25-02-2011 05:03 PM
Quote from: emejuru on 25-02-2011 04:28 PM
you wan show be your new face abi?
ok i don see am.what next? Sad
na to show her under remain nah  Grin...people gp blind o  Grin
98  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Condom Emergency (Page 2) on: 25-02-2011 05:00 PM
dogshitttt  Smiley Smiley Smiley
99  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Tommy (Page 19) on: 25-02-2011 04:58 PM
which kin queson b dat? no b u b hin mama?
100  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: U MUST ANSWER THIS QUESTION. (Page 3) on: 25-02-2011 04:56 PM
Quote from: moztayor on 24-02-2011 11:13 PM
@mrvoeu oya go fry it. abi u no get petro ni?
na raw dick i wan giv u  Grin Grin ...oops!  Grin
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 89