No 2 put naija man there now as coach nd den when world cup com, dem go look 4 white ass 2 carri go de world cup oh even de white men dem self no dey use coach wey no from their land dis days , na onli we african dey use dem nd we get good coaches 4 our land 2 do de job better den dem. all de coaches dem need na self desiplen nd den apply de same rules 2 all de players weda na prof or home bass player deal with dem equally.
true talk man