Show Posts
Pages:
1 ... 159 160 161 [162] 163 164
3221  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Please Advice me, My Man Cant Last - Anonymous on: 24-05-2010 10:27 AM
Mr-World, I don see am se sometin dey worry u 4 head
3222  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: When A Guy Decides To Cheat! on: 24-05-2010 09:19 AM
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 09:06 AM
yes sweetie..am here


Wetin dey hungry u no dey 4 market
3223  Forum / Relationships & Romance / Re: are you happy in your relationship? on: 24-05-2010 09:17 AM
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 09:04 AM
Quote from: bomsiluv on 24-05-2010 08:56 AM
becos u dey talk anyhow u just dey jump in2 people matter. I no be he I be she. I no be les and be I beg u. mind ur business.

listen....i go beat u now and when am through with u, u will go and call ur boyfriendsss 1 by 1 and remember to hold shovel so dat any1 dat i kill, u will go and bury him sharp sharp b4 all of them full 4 ground..shey u dey hear me so?

Comot here. Wetin u go fit do. U no get strength 2 fight. Na me alone go bit u. Onye ara.
3224  Forum / Relationships & Romance / Re: NIGERIAN SENATOR,49, MARRIES EGYPTIAN GIRL, 13(EVIL) on: 24-05-2010 09:08 AM
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 08:39 AM
e don pass child abuse...who know wetin e wan take d girl do

No bi small tin oh..... dat man wey em bia bia long like wetin I no know. E don use money brain wash d girl parents. Poor girl.
3225  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: When A Guy Decides To Cheat! on: 24-05-2010 09:03 AM
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 08:15 AM
come my house make we summarize am 2geda

Mad man
3226  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW OLD WERE YOU???(MEN AND WOMEN) on: 24-05-2010 09:01 AM
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 08:46 AM
why dey ask?

D way u dey reason make me dey suspect one  tribe
3227  Forum / Relationships & Romance / Re: are you happy in your relationship? on: 24-05-2010 08:56 AM
becos u dey talk anyhow u just dey jump in2 people matter. I no be he I be she. I no be les and be I beg u. mind ur business.
3228  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW OLD WERE YOU???(MEN AND WOMEN) on: 24-05-2010 08:43 AM
@ Mr-world

Nursery one papa. who no d part naija wey u 4rm.
3229  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Please Advice me, My Man Cant Last - Anonymous on: 24-05-2010 08:41 AM
@ Thomax

U re indeed a good teacher, keep it up.
3230  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW OLD WERE YOU???(MEN AND WOMEN) on: 24-05-2010 08:38 AM
@ Mr-World

mumu

3231  Forum / Relationships & Romance / Re: are you happy in your relationship? on: 24-05-2010 08:25 AM
@ Mr-World
who told u I don't ve a choice. Why don't u mind ur business. Wheather I dream or not, how e come take concern u.
3232  Forum / Relationships & Romance / Re: NIGERIAN SENATOR,49, MARRIES EGYPTIAN GIRL, 13(EVIL) on: 24-05-2010 08:20 AM
dis one na child abuse
3233  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW OLD WERE YOU???(MEN AND WOMEN) on: 24-05-2010 08:10 AM
a day old
3234  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: When A Guy Decides To Cheat! on: 24-05-2010 08:07 AM
d tin too plenty
3235  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fun In Naijapals.com on: 24-05-2010 08:01 AM
Quote from: esonu on 21-05-2010 06:02 PM
Quote from: sophiebaby on 21-05-2010 04:27 PM
some are here to insult ppl higher and bigger than them in all ramifications.... ppl like esonu..lol
thunder go strike ur mama, ur papa, ur siblings and all ur relations!!! ashawo like u

e never reach for thunder abeg. There re some words you are not suppose to use as a total man, please.
3236  Forum / Relationships & Romance / Re: are you happy in your relationship? on: 24-05-2010 07:54 AM
Yes. He makes me happy always. Whenever am with him, no sad moment. He has every thing I need in a  man. He's just my dream man.
3237  Forum / Relationships & Romance / Re: Why Do Young Girls Prefer Old Men on: 20-05-2010 12:55 PM
Some said the older ones takes care of them more than the younger men. It is a matter of choice anyway.
3238  Forum / Relationships & Romance / Re: HER PANT on: 20-05-2010 12:50 PM
Quote from: esonu on 19-05-2010 04:23 PM
Quote from: docreala on 19-05-2010 04:17 PM
hahaha just tryin' to map their territory
no be man own the territory? even as at that, i can still hide dem under my bed where other gurls will not see it until her own turn of coming

so u get dem plenty
3239  Forum / Religion / Re: Do the dead know what the living is going through? on: 17-05-2010 03:59 PM
No. If the dead know what the living is going through, they will help their loved ones that needs help.
3240  Forum / Religion / Re: Do the dead know what the living is going through? on: 17-05-2010 08:49 AM
No. If the dead know what the living is going through, they will help their loved ones that needs help.
Pages:
1 ... 159 160 161 [162] 163 164