jehovah!!!!!!!!!!! say wetin apuin naa if na jesus christ sure e no go charge at all mehnnnn nigerians should look for something productive to spend dia money on oooooo
if u guys want to criticize y kenny saint brown dat diva is cool hav u heard the song she sang wit dagrin titled turn me around no dat song dey dia haters stop hatin give dem a chance to do their tin