Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 1101
121  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 9) on: 28-06-2014 04:58 PM
Quote from: zeigbo on 28-06-2014 10:34 AM
am. ari here
bros bros i twale 4 u ooo. Ur boy loyal reach ground, wan even enter underground self.
122  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 6) on: 28-06-2014 04:56 PM
Quote from: alabi22 on 28-06-2014 07:31 AM
e show for ur face
na wa to u ooo
123  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 6) on: 27-06-2014 09:23 PM
Quote from: alabi22 on 26-06-2014 10:51 PM
ehnehn...whisper ram to me - which kain weed u dey smoke, na dogonyaro abi na monkey tail?
Grin  Grin  Grin  Grin  Grin o boy no shout too much o, u get monkey tail for there? Pass me one shot abeg  Grin Grin Grin
124  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 9) on: 25-06-2014 07:00 PM
See dem...
125  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 9) on: 24-06-2014 07:15 PM
Ok
126  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 8) on: 24-06-2014 07:14 PM
Quote from: zeigbo on 24-06-2014 11:09 AM
mmmmmm
musician
127  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 8) on: 24-06-2014 02:02 PM
Quote from: zeigbo on 24-06-2014 11:09 AM
mmmmmm
wetin happen bros
128  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 6) on: 24-06-2014 10:15 AM
Quote from: ExpertTbright on 24-06-2014 07:20 AM
so he never beg u till now
The problem there be say i don promised God say i no go kill psn for this month but i go make sure say i beat am blind by God grace
beg ke?? I be julius berger?? I still dey look una two for eyes. E be like say i go giv that ur yeye wife 9 months assignment and ur own go b 2yrs hospital assignment cos na ur head i go break. Ur brain fit excape damage if u get luck
129  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei on: 24-06-2014 10:12 AM
Quote from: ExpertTbright on 24-06-2014 07:16 AM
turn ur back sef make i see weda u get humpback, so i go know how to deal with u
u no fit do anything. I b small shit wey dey spoil nyash
130  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 6) on: 24-06-2014 10:10 AM
Quote from: omomarty on 23-06-2014 08:51 PM

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked i de come make i go call my husband for u
u think say that guy luv u ba?? Mak him come u go see as we go take u do amibo
131  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 8) on: 23-06-2014 04:34 PM
Quote from: zeigbo on 23-06-2014 08:37 AM
pls do
do wetin?
132  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 6) on: 22-06-2014 10:29 PM
Quote from: omomarty on 22-06-2014 10:00 PM
oya mumu i de ask u again...
mak i still dey look u, na me u call mumu abi? I go soon giv u nine months assignment. That time ur eyes go clear
133  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei on: 22-06-2014 07:22 PM
Quote from: ExpertTbright on 22-06-2014 06:06 PM
Skype man abi na skypon
Shey Na my wife u wan face now abi?
I Just dey imaging how u will suffer for prison like that of zeigbo own Angry
I no go tell u more than that
who dey talk self?? Shey na ur name b bright? If i hammer u finish ur name go change to dull. Dey scatter mouth for there first i dey come
134  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 5) on: 22-06-2014 07:21 PM
Quote from: omomarty on 22-06-2014 11:50 AM
oya just try urself naaaaaaaaaaa then u go knw weda them de beat body guards or not
i be ur body guard? Mak i first take permission b4 i wound somebody
135  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei on: 22-06-2014 07:19 PM
Quote from: omomarty on 22-06-2014 11:49 AM
yes naaaaaaaaaaaaaa ajanni join boko haram na abi u nor knw b4

jeezz.... Yan me something... Na when u go join dem na?
136  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 6) on: 22-06-2014 07:18 PM
Quote from: omomarty on 22-06-2014 11:47 AM
no i nor de naija... so woman don de marry woamn for naija? na wa ooooooooooooooooooo
no ooo, ask me again...
137  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 6) on: 22-06-2014 10:50 AM
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:32 AM
chai skyspoon................ women still de marry themselves?
u no know say woman dey marry woman? Abi u no dey naija?
138  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 5) on: 22-06-2014 10:44 AM
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:28 AM
guy make u nor try urself ooooooooooooooooo
u don see our body guards? u go fear oooooooooooooo
shey u no know say dem dey beat body guards?? Where dem dey self?? Call demmak i see dem muscles
139  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei (Page 6) on: 22-06-2014 10:43 AM
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:26 AM
i dare u to provoke............... oya provoke naaaaaaaaaaaaaa
u don still come wit ur coconut head
i go soon nod ur head na, just dey watch.
140  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Chei on: 22-06-2014 10:42 AM
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:24 AM
honey na which kind question u de ask self?
them get wey they de go? apart from bush wit their cow nd goat.
na for boko haram forest?
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 1101