Show Posts
Pages:
1 ... 82 83 84 [85] 86 87
1681  Forum / Politics / Re: President Elect, Buhari and Olusegun Obasanjo In Closed-Door Meeting In Abuja on: 21-04-2015 01:31 PM
na all dis puknosing wey President Jonathan no grant u na make u tear ur PDP ticket waka go APC u don come again, with OBJ corruption cannot be fought and won cause he is d introducer of corruption kill dis man and u will see a better Nigeria, but with dis man still alive Nigeria I pity those wey dey expect change, d change na just d party name na still d same thing dey happen
1682  Forum / The Buzz Central / Re: Popular Nigerian Artiste, Terry G Shaves His Dreadlocks on: 13-04-2015 01:49 PM
hope say breeze go enter him brain now so dat him go tink straight cause na calabar Igbo na make dat thing grow for him head come be like ganja farm in d first place na who cure am Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
1683  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: 61-Year-Old Beyonce's Mum, Tina Knowles Weds 67-Year-Old Actor Boyfriend on: 13-04-2015 01:46 PM
bia I no wan hear tomorrow say una divorce o! because d tin don dey turn pomade for una anyway HML
1684  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Aliko Dangote, Africa's Richest Man, Loses U.S.$7.8 Bn As Naira, Stocks Plunge on: 25-02-2015 03:05 PM
Where him dey get him money from before na dem b d oil thiefs wey hold our oil come dey use cement, rice, paint etc take dey block our eyes make we no know but our eyes don open he just start na wen oil go comot from market kpatakpata na we go see their yansh yeye fowl mtcheeeeeeeeeeew
1685  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Patience Jonathan Sets Stage On Fire With Grammar @GEJ Campaign Rally In Bayelsa on: 10-02-2015 12:12 PM
people dey insult people mother and their mother worst then her
1686  Forum / Politics / Re: Obasanjo Supports Amosun: Says I’ll Support A Candidate Based On Performance on: 19-01-2015 11:49 AM
D day we give one of dis yeye so called leaders who had ruled and put Nigerians into poverty jungle justice d day for a better Nigeria we crave for
1687  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Without GEJ's Permission, Idriss Deby Of Chad Dispatches Troops To Capture Baga on: 19-01-2015 10:35 AM
And when they finally capture Baga will they just hand it over to Nigerian Government just like that hmmm yeye dey smel
1688  Forum / The Buzz Central / Re: What Is Wrong With These Photos [Naija Party Edition] on: 16-01-2015 05:23 PM
poster who dem help? hissssssssssssssssss
1689  Forum / The Buzz Central / Re: Did You Know Bishop Oyedepo Has 2 Grown Sexy Daughters? Meet Love & Joy on: 5-12-2014 03:37 PM
@lucasbalo (58) u just took d word right out of my mouth
1690  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First Photos Of The "Innoson" Made-In-Nigeria Saloon Cars, IVM Fox and IVM UMU on: 4-12-2014 02:28 PM
MADE-IN-NIGERIA SALOON CARS OR ASSEMBLED-IN-NIGERIA SALOON CARS Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
1691  Forum / The Buzz Central / Re: 9ice And Toni Payne's Marriage Crisis Taught Me A Big Lesson - Ruggedman on: 16-11-2014 11:24 PM
na their wahala Cool Cool Cool Cool Cool
1692  Forum / Relationships & Romance / Re: Women Empowerment: Debate For A Stance For Housewives To Receive Constant Salary on: 5-11-2014 05:35 PM
relationship don turn job opportunity Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
1693  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Peter Obi Finally Defects To PDP From APGA on: 8-10-2014 02:25 PM
if he like decamp to NPF or MTN how he take put food for my table abeg make I go collect the money wey this boy dey owe me
1694  Forum / The Buzz Central / Re: Breaking! Tiwa Savage Moves Out Of Husband, TeeBillz Apartment, Planning Divorce on: 1-10-2014 03:47 PM
what the Hell is going on has Marriage now become a joke thing? where u can rush in and rush out at freewill, Lord have mercy on this generation, how can somebody get married today, get divorced tomorrow  when both of them are alive they still see themselves getting married to different partners is that how their parents got married and still remain with their spouse till old age, I weep for  this generation Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry 
1695  Forum / The Buzz Central / Re: Yvonne Nelson flaunts much of her cleavage during movie premiere on: 8-09-2014 04:11 PM
4 d middle pics wetin dat hand dey do there Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
1696  Forum / The Buzz Central / Re: Love On Point! Beyonce And Jay Z Stroll Hand-In-Hand On Italian Streets on: 8-09-2014 04:02 PM
if na somebody wear that shirt wey Jay z wear now them go say na lopo (meaning say d polo don slack) as he be say na Jay z na, dem go call am designers,  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Embarrassed
1697  Forum / The Buzz Central / Re: Love On Point! Beyonce And Jay Z Stroll Hand-In-Hand On Italian Streets on: 8-09-2014 03:52 PM
Quote from: iamDonc on  8-09-2014 12:46 PM
Jayz look sick to me

d drugs too much
1698  Forum / The Buzz Central / Re: Madam OnTop Things: Omotola Jalade-Ekeinde - I Can Never Employ Body Guards on: 4-09-2014 03:07 PM
@christianity (2967)

NA ONLY GOD GO JUDGE THOSE PEOPLE WEY DEY ADMIN
1699  Forum / The Buzz Central / Re: “Life Can’t Be The Same Without Kefee” – Mourning Husband on: 13-08-2014 03:09 PM
kpele God is ur comforter
until dis country is changed from wazobia there will never be unity in dis country called Nigeria
1700  Forum / The Buzz Central / Re: WOW: 8 Year Old Nigerian Boy Comes 2nd In UK Child Genius Competition on: 13-08-2014 03:06 PM
until dis country is changed from wazobia there will never be unity in dis country called Nigeria
Pages:
1 ... 82 83 84 [85] 86 87