Show Posts
Pages:
1 ... 83 84 85 [86] 87
1701  Forum / The Buzz Central / Re: In Mr Oreo Video, Iyanya Gets Cozy With Sexy Lady on: 11-08-2014 02:32 PM
Admin na so u dey quick dey vex, wetin I do wey make u ban me? Roll Eyes
1702  Forum / The Buzz Central / Re: Enough Is Enough To Made in China: Nigerian Made Cars Are Ready [See Photo] on: 11-07-2014 10:34 AM
made in Naija? abi assembled in Naija? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
1703  Forum / The Buzz Central / Re: Check Out Actress Liz Anjorin Show Off Her Bikini body on: 3-07-2014 12:36 PM
Quote from: Freshlycrazy on  2-07-2014 09:49 AM
who b dis one again

i no understand o!
1704  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Male prostitution causes rise in sale of pampers in Kenya on: 22-08-2013 12:03 PM
this world is not my own....singing
1705  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Angry Youth Beat Up House Of Rep Member In Katsina, Accuse Him Of Neglect (Page 4) on: 21-08-2013 03:49 PM
revolution loading...................... Grin Grin Grin Grin Grin Cool
1706  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Anna Ebiere Banner (Miss Bayelsa) Wins Most Beautiful Girl In Nigeria, MBGN 2013 on: 22-07-2013 01:06 PM
y she no go carry am when her oga dey at the top Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Tongue
1707  Forum / Relationships & Romance / Re: Height Issues: Do Girls like To Date Guys Shorter Than Them? [Romance] on: 17-05-2013 02:26 PM
abeg madam turn ski monkey tail for me make i take cool my temper
1708  Forum / Relationships & Romance / Re: Height Issues: Do Girls like To Date Guys Shorter Than Them? [Romance] on: 17-05-2013 02:25 PM
abeg madam turn ski monkey tail for me make i take cool my temper
1709  Forum / Relationships & Romance / Re: HELP: I Used To Be A Strip (CLUB) Dancer, Will I Ever Get Married? on: 20-02-2013 02:07 PM
My sister please leave the stripper life alone cos you'll nvr achieve your destiny there. Of course you'll find a husband but you have to leave that second life which you're living.... 08138930115


 Roll Eyes
1710  Forum / The Buzz Central / Re: [PHOTOS] Guinness & Fashola Host Super Eagles To A Superb Victory Tour & Concert on: 20-02-2013 01:17 PM
Guinness how many times una don encourage people with job opportunities and some other projects for this country, una own na just to dey go were wey go benefit una abi, mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew
1711  Forum / Relationships & Romance / Re: Rise to Wisdom! [1, January 2013] **Let's talk........ on: 2-01-2013 03:10 PM
RIP 2012, LIFE GO ON 2013
1712  Forum / Relationships & Romance / Re: Would You Be Willing To Lay Down Your Life To Save Your Girlfriend Or Boyfriend? on: 17-12-2012 11:31 AM
do i look like awilologonba, or i resemble fally ipupa
1713  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rapist jailed 16 years on: 23-11-2012 01:30 PM
we dey talk about people wey dey carry our money take do nonsense, some carry our money go put inside foreign account, some dey use our money take dey go carry white ashe for abroad, una dey here dey arrest serial rapist, yeye dey smell mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew 
1714  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT! Polygamous Man Beats Up 7th Wife For Evading Her Turn To made love With Him on: 6-11-2012 10:13 AM
wetin concern me, the woman na deaf & dumb or she blind, after 6 she still wan go be no. 7, she need a psychiatrist, metcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew
1715  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pictures: Soldier degrades goat thief (Jungle Justice AGAIN) on: 30-10-2012 12:38 PM
illiterates as our security we are in big touble
1716  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pictures: Soldier degrades goat thief (Jungle Justice AGAIN) on: 30-10-2012 12:37 PM
true talk
1717  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: happy to sell... (JOKE Of The Month) on: 17-10-2012 01:19 PM
na God go punish Akpos lol  Cheesy
1718  Forum / Relationships & Romance / Re: Bitter Truth! Things a Typical Selfish Naija Girl Do on: 27-09-2012 01:47 PM
 Huh? Huh? Huh?  Roll Eyes  Undecided okay i dey come but for now hasta la vista baby
1719  Forum / The Buzz Central / Re: HOW???? Hausa Actress Sentenced To Death Escapes From Jigawa Jail. on: 2-01-2012 04:40 PM
ehnnnnnn....chei, abeg my credit don finnish make i go outside go buy card first, make i phone a friend 2 know wetin i go talk 4 this matter
1720  Forum / The Buzz Central / Re: Terry G.zuz Album Cover (Looks Quite Occultic) - See and Judge by yourself on: 8-08-2011 04:36 PM
we dey try to cure some, more still dey craze abeg federal government where una dey make una help arrest all dis weed men go lock 4 inside one cold room make them brain cool
Pages:
1 ... 83 84 85 [86] 87