Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 87
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kenya Lawmaker, Beth Nyawira Kicked Out Of Assembly Over Indecent Dressing (Photos) on: 18-10-2017 07:16 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes SO Roll Eyes Roll Eyes ::)ANYWAY E NO CONCERN ME UNTIL E CONCERN ME BUT MAKE DEM STILL REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
2  Forum / The Buzz Central / Re: Nigerian Fuji Musician, KWAM 1's Daughter, Basirat Disses Nigerian Video Vixens & Slay Queens on: 18-10-2017 07:15 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes SO Roll Eyes Roll Eyes ::)ANYWAY E NO CONCERN ME UNTIL E CONCERN ME BUT MAKE DEM STILL REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
3  Forum / The Buzz Central / Re: Veteran Actress, Shan George Looks Beautiful As She Dresses Up Like A Princess (Photos) on: 18-10-2017 07:15 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes SO Roll Eyes Roll Eyes ::)ANYWAY E NO CONCERN ME UNTIL E CONCERN ME BUT MAKE DEM STILL REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
4  Forum / The Buzz Central / Re: "I will Marry At The Right Time, I've Not Given Up On Marriage" Says Actress Ngozi Nwosu on: 29-03-2017 04:45 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)ALRIGHT I HEAR U BUT NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
5  Forum / Politics / Re: Senator Dino Melaye Spotted Wearing Convocation Gown To Senate Plenary (PHOTOS) on: 29-03-2017 04:40 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
6  Forum / The Buzz Central / Re: Singer Davido Gets Hospitalized Over An Undisclosed Illness on: 29-03-2017 04:36 PM
SO NO NEWS  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAYS I KNOW UR PROBLEM POSTER BUT BEFORE I GO TELL U MAKE U NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
7  Forum / Relationships & Romance / Re: Ghana Police Chief Grant Interview And Spill More Secret On Tonto Dikeh's Marriage Scandal (Vide on: 29-03-2017 04:25 PM
WHO NO GET WORK AMONG THESE PEOPLE: A. TONTO DIKEH B. CHURCHILL C. POSTER D. THE JOURNALIST, BEFORE ANY ANSWER MAKE UNA NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
8  Forum / Politics / Re: Photos From Asiwaju Bola Ahmed Tinubu’s 9th Annual Birthday Colloquium at Eko Hotels on: 29-03-2017 04:17 PM
WHERE THE DSS WE NEED TO INVESTIGATE HW MUCH MONEY ALREADY AND STILL GOING TO BE SPENT FOR THIS CELEBRATION, AND THE SOURCE OF THE FUNDING I REST MY CASE BUT BEFORE I WAIT FOR UNA RESPONSE MAKE UNA NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
9  Forum / The Buzz Central / Re: Brother-in-law Of Actress, Tonto Dikeh And Family's CSO Speaks On Her Marital Crisis (Video) on: 29-03-2017 04:12 PM
SO DIS MEDIA DEM NO GET NEWS ANY MORE ANYWAYS I ARAHERE BUT MAKE DEM NO FORGET TO KNOW SAY NOTHING CONCERN ME AND MAKE DEM ALSO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SMH! Photos Of Woman Who Allegedly Murders Her Child Shortly After Delivery In Lagos on: 15-02-2017 06:58 PM
THIS WOMAN WELL SO SHE NEED CHECK BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
11  Forum / The Buzz Central / Re: "I Don't Have Regrets Doing It" - CocoIce Talks Baring bosom On Live TV on: 15-02-2017 06:57 PM
AGBAYA NA WETIN U CARRY U GO THERE BEFORE NO BE ASHAWO BUSINESS ABEG CLEAR COMOT ROAD BEFORE PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
12  Forum / The Buzz Central / Re: Pastor Ayo Oritsejafor & Wife Joins Members As They Led Couple's Dance On VAL In Delta. on: 15-02-2017 06:53 PM
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed BUT MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Study Reveals That Women Moan During Sex To Boost Partners' Bedroom Performance on: 15-02-2017 06:52 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes OK I DEY COME BUT BEFORE DEM GO REACH CONCLUSION MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG! Drama as Siblings Gang Up To Beat Their Elder Brother To Stupor Docked To Court. on: 15-02-2017 06:50 PM
DEM DEY TREA D ELDER BROTHER phyuk UP BUT MAKE DEM NO STILL FORGET SAY ONE DAY SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
15  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh's Husband PA,Rosaline Flaunts Val & Birthday Gifts From Anonymous Lover On IG on: 15-02-2017 06:48 PM
THIS IS WHAT U GET WHEN WAITING FOR MR. 110% ANYWAY UR OWN DEY COME BUT BEFORE THEN MAKE U NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
16  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Nigeria Billionaire,Arthur Eze Causes Confusion As He Bows For A Young Man. on: 15-02-2017 06:46 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)HMMN........OK I DEY COME COMMENT BUT FIRST MAKE DEM REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: See The New High Tech Buses That Would Be Replacing The 'Danfo' Buses In Lagos (Photos) on: 10-02-2017 02:56 PM
AND AFTER PROVISION FOR D BUSES WHAT ABOUT PROVISION FOR MAINTENANCE  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ANYWAYS JUST SAYING MY MIND BUT MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
18  Forum / Politics / Re: JUST IN: President Buhari Fires All His Close Body Guards In Aso Rock Presidential Villa on: 10-02-2017 02:54 PM
"It was learnt that the president authorized the redeployment before he left for his medical vacation in the United Kingdom". YEYE DEY SMELL IF HIM DON AUTHORIZE AM BEFORE HIM TRAVEL WHY E BE SAY NA NOW WHEN DEM SAY E GO SOON ENTER D COUNTRY NA DEM COME START TO EFFECT D REDEPLOYMENT? ANYWAYS I JUST DEY THINK O! BUT WEY DEM DEY DO MAKE DEM NO FORGET SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
19  Forum / Politics / Re: BUSTED! EFCC Recovers $9.75m & £750,000 From A Residence In Kaduna on: 10-02-2017 02:46 PM
EFCC! EFCC!! EFCC!!! HOW MANY TIMES I CALL UNA? SHEY UNA DON COME AGAIN E DON REACH SOME MONTHS WHEN UNA TALK NOW UNA DON COME BACK COME PLAY WITH D MINDS OF INNOCENT NIGERIANS BUT THIS TIME E NO GO WORK, D CASES WEY FULL UNA HAND UNA DON HANDLE DEM FINISH ABI NA TO RECOVER THEN PMB GO DEY USE AM GO TREAT HIM HEALTH WEY HIM NO FIT TREAT WHEN HIM NEVER BECOME PRESIDENT BECAUSE I NO DEY UNDERSTAND DIS ABRACADABRA WEY UNA DEY DO FOR DIS COUNTRY, PEOPLE FULL FOR UNA DETENTION UNA NEVER JAIL ANYBODY OR USE D MONEY DEM WEY UNA RECOVER TAKE DO ONE SINGLE PROJECT AND UNA KEEP DEY RECOVER ANYWAYS WEY UNA DEY DO SO MAKE UNA NO FORGET SAY ONE DAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Who Knows What These Twitter Users Are Trying To Prove About President Buhari's New Photos on: 10-02-2017 02:40 PM
I SEE, I READ, I WAKA PASS TILL DEM SAY HIM DON LAND FOR NAIJA BEFORE I GO COMMENT BUT BEFORE THEN MAKE DEM NO FORGET TO REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL?
Pages:
[1] 2 3 4 ... 87