Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor rapes job seeker during vigil on the altar on: 2-11-2010 03:26 AM
my pple make we pray 4 God to 4give D 2 and 4give we all also b/cos he nor dey easy but he pain say na 4 alter pastor dis alter one pass me, i go leave ham 4 God,one tin i no be say na plan deal inshort u nor fit tell me say dat girl nor get mouth to shout but she get mouth to go report abei them cut her hand maybe dat girl feel be one vampire way dey move around in d name of seeking job or na d other one ..................?God have mercy 4 me and 4 all
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I’ve slept with 700 women on: 2-11-2010 02:34 AM
i ve slept with 700 womens,      good 4 u and try to make it 1000 ok
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria’s former President, Obasanjo’s Father allegedly an Igbo Prince on: 2-11-2010 02:29 AM
obi u dey 7much so na now u want show say u get relate 4 ibo,so d time when u dey 4 up u not show na now when he don come to me u come dey show abeg wait 8mins i dey come
4  Forum / Family / Re: My husband starves me of sex, woman, 58, tells court on: 2-11-2010 02:09 AM
i want una ask dat woman if she dey use sex dey do any other tin....................but i no mention any name 4 d tin abeg
5  Forum / The Buzz Central / Re: John Dumelo Arrested In Nigeria on: 2-11-2010 01:49 AM
make them go settle wit themself or them want more polo
Pages: