Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / The Buzz Central / Re: ''Fashola deported people who were constituting a nuisance'' - Jide Kosoko on: 10-08-2013 01:49 PM
agree they r constituting nuisance all dis is tribalism,what about those tout,they wake up in the morning n b asking people 4 money they did not work 4,r they igbos,all this is wrong
2  Forum / Politics / Re: Customer baths commercial sex worker with acid on: 12-08-2012 09:31 AM
Na wa make she 2 go look sumtin better 2 do wit herself
3  Forum / The Buzz Central / Re: Anita Joseph Explodes Again! My Buttocks Is Marvelous on: 2-02-2012 02:45 AM
SHE IS NOT SERIOUS AT ALL, NA BUTTOCKS DEY SHACK HER,HER EYE GO SOON CLEAR.
4  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Fights Van Vicker On Movie Set on: 3-09-2011 10:39 PM
Dis tonto dikeh must b stupid who she b self ow she go dey smoke sef she 2 dey form make she go join all dis hollywood pple instead.Abeg make she go 2 HELL.
5  Forum / Relationships & Romance / Re: Is It Right For a Guy To Buy Underwear For His Girl? on: 16-08-2011 11:02 PM
There is notin wrong in dat.
6  Forum / The Buzz Central / Re: Breaking News: Legendary Nigerian Comedian "Sam Loco" Is Dead ! on: 7-08-2011 09:51 PM
Heeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeey, what a big loss.REST IN PERFECT PEACE.
7  Forum / The Buzz Central / Re: YORUBA STAR ACTOR,MURPHY AFOLABI ARRESTED BY UK POLICE on: 6-08-2011 01:42 AM
Why dis guy com 4get quick say no b naija im dey abi im want show smartness.
8  Forum / The Buzz Central / Re: "I Dont Have Problem Being 2nd Wife Of Prince Odianose Okojie " - Mercy Johnson on: 6-08-2011 01:02 AM
Abeg mercy carry go don't mind dem.Dem just dey run their mouth marriage na marriage whether 2nd or 22nd.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Faux "Pregnant" Woman Arrested In Lagos For Pretence on: 6-08-2011 12:48 AM
Na poverty make dem release her,make she go find better tin 2 do atleast she go learn 4rm der.
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gbam! Baba Fashola Bans The Collection Of 2 Years Rent In Lagos on: 6-08-2011 12:39 AM
Dat is a very GOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOD 1 4rm our honourable governor.ABEG CARRY GO.
11  Forum / Relationships & Romance / Re: Woman Slashes Her Best Friend With Cutlass For Sleeping With Her Boyfriend on: 20-07-2011 04:47 AM
What a pity 4 dat her friend wetin she find go der no other man again na so d bobo THING sweet reach she deserve 2 b beaten but not 2 d extent of cutlass,so if she don marry d guy dat means na bomb she go use.WHAT A USELESS LIFE.
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ghanaian Mother Smashes Daughter’s Head With Hammer on: 23-06-2011 02:10 AM
Na wa 4 sum pple make she no use d anger of d father on d child afterall na dem both produce am cum out y she cum dey put evrytin on d poor girl head.Abeg make she 4get about d father n move on with her life what if d man don die how she wan take do na im b sey she go just kill d girl.MAMA abeg 4 give her no b her fault.
13  Forum / The Buzz Central / Re: Rumour: Ini Edo Strips Oge Okoye During A Fight On Movie Set on: 22-06-2011 12:06 AM
Dem no serious at all even INI no dey shame.
14  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2 pregnant women, 7 toddlers, 12 others die in auto crash on: 13-06-2011 01:44 AM
all dis reckless drivers in dis country just waste innocent souls 4 notin.May their soul rest in peace.
15  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Woman claims watching 3D film made her pregnant on: 13-06-2011 01:21 AM
im b like sey u don c maga
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS!! House Of Reps Speaker Bankole Dimeji Arrested! on: 6-06-2011 02:51 AM
He should also face d law,b4 we know it we not may hear anything again r we not in naija.
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Na Wao: Pastor Arrested For Kidnapping 3 Years Old Baby! on: 6-06-2011 02:33 AM
What will dis pastor b  preaching in church 4 christ sake,let face d penalty squarely.
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Help Find 14 Years Old Missing Beauty: Cecilia Dana on: 6-06-2011 02:26 AM
Na Wa 4 some pple sha wetin concern boyfriend 4 dis mata.God go let dem c her.Abeg make dem take care of d mother welloooooooooo we know say dis 1 fit affect her.POLICE TRY 4 DIS FAMILY IT'S NOT EASY 2 LOSE A WHOLE SOUL.
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 100 Most Influential People In Africa on: 6-06-2011 01:16 AM
na dat 1 we 1 chop.Abeg make i hear word.
20  Forum / Sports / Re: Siasia loses N5m to house girl on: 6-06-2011 01:00 AM
Y did he keep such amount of money at home r we babies.Wetin com concern osaze 4 d matter make mr. samson take im time or else we go ring bottle 4 im head.
Pages:
[1] 2