Ewo ooo na so them dey beg to be... persn grand son? Ok...my grand son, wetin u really want? ur grand ma is ready to listen to u nw.. ask ur request, i want another jeep
who be ur grand son? i don talk am say u no fit be my grand ma so, go find ur grand son, cos ee be like say u don miss road
Our grand son how r u 2day? I and Lanudja is ready to take u as our grand son
who be ur grand son? i talk am say u don miss road..... better find ur grandson..............grandpapa billy and grandmama lanudja
Wowwwwwwwww! U welcome our grandpikin or what do u think dearie
Ewo ooo na so them dey beg to be... persn grand son? Ok...my grand son, wetin u really want? ur grand ma is ready to listen to u nw.. ask ur request, i want another jeep
who be ur grand son? i don talk am say u no fit be my grand ma so, go find ur grand son, cos ee be like say u don miss road
Our grand son how r u 2day? I and Lanudja is ready to take u as our grand son
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia
na my jeep be that oooooo i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......
Wetin u find go she leave I don dey suspect u
no ooo, na she find me come na wait she dey wait for me, as u see am so
Wey u no knw hw much dem dey sell keke sef... common vamoves commot for road make fresh air enter my body
My dearie Lanudja am here 2 give u sme fresh air leave those haters alone and come wit me