Compliment To My Wife (Page 3)

Date: 11-07-2011 3:45 pm (12 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 [3] 4 5
- Skypon2002 at 11-07-2011 06:25 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:56 PM
Ewo ooo na so them dey beg to be...
persn grand son?
Ok...my grand son, wetin u really want?
ur grand ma is ready to listen to u nw..
ask ur request, i want another jeep Huh? Grin Grin Grin Grin




 Angry Angry Angry Angry Angry
who be ur grand son?
i don talk am say u no fit be my grand ma
so, go find ur grand son, cos ee be like say u don miss road  Grin Grin

Posted: at 11-07-2011 06:25 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 06:26 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:59 PM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 05:56 PM
Lanudja na only dis be d truth wey u don talk since when I kno u
I no kno hw much dem dey sell keke bcuz I don pass dat level.. even if I wan buy vehicle 4 transportation na trailer  i dey buy
So ask me d prize of trailer and I go tell u Grin Grin
Dis one wey u dey answer sky comment so...
hp u no get 2 face hia...
abi u be both Jossy & Sky? Huh?
Jst asking thou Tongue

na me tell am to help me, cos i no get ur time............. Grin Grin Grin

Posted: at 11-07-2011 06:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 06:27 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:59 PM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 05:56 PM
Lanudja na only dis be d truth wey u don talk since when I kno u
I no kno hw much dem dey sell keke bcuz I don pass dat level.. even if I wan buy vehicle 4 transportation na trailer  i dey buy
So ask me d prize of trailer and I go tell u Grin Grin
Dis one wey u dey answer sky comment so...
hp u no get 2 face hia...
abi u be both Jossy & Sky? Huh?
Jst asking thou Tongue

I been fink say na me u dey ask dat Q WEY B say u kno wat I worth
Anyway I rest ma case

Posted: at 11-07-2011 06:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 06:34 PM (12 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 11-07-2011 06:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 06:40 PM (12 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh?

Posted: at 11-07-2011 06:40 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-07-2011 06:56 PM (12 years ago)
(m)
piss dey catch u?

Posted: at 11-07-2011 06:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2011 06:59 PM (12 years ago)
(m)
Cat dey piss 4 u?

Posted: at 11-07-2011 06:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 12-07-2011 01:25 AM (12 years ago)
(m)
u???
Posted: at 12-07-2011 01:25 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 12-07-2011 08:33 AM (12 years ago)
 Undecided
Posted: at 12-07-2011 08:33 AM (12 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 08:46 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 06:59 PM
Cat dey piss 4 u?

tell am say i get long jon, make him come...... Grin Grin Grin

Posted: at 12-07-2011 08:46 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- billy25 at 12-07-2011 09:33 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:49 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 05:42 PM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 04:58 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 04:42 PM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 04:28 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:09 PM
Nothing to laf or smile for...

all i knw be say i wan wounjor jossy now now

No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system
But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia Huh? Huh?

na my jeep be that oooooo
i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......  Angry Angry Angry Angry

Wetin u find go she leave Huh? I don dey suspect u Roll Eyes

no ooo, na she find me come  Angry Angry Angry Angry
na wait she dey wait for me, as u see am so
Wey u no knw hw much dem dey sell keke sef...
common vamoves commot for road make fresh air enter my body Grin
My dearie Lanudja am here 2 give u sme fresh air Cool leave those haters alone Roll Eyes Roll Eyes and come wit me Wink Kiss
Posted: at 12-07-2011 09:33 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- billy25 at 12-07-2011 09:38 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 06:25 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:56 PM
Ewo ooo na so them dey beg to be...
persn grand son?
Ok...my grand son, wetin u really want?
ur grand ma is ready to listen to u nw..
ask ur request, i want another jeep Huh? Grin Grin Grin Grin




 Angry Angry Angry Angry Angry
who be ur grand son?
i don talk am say u no fit be my grand ma
so, go find ur grand son, cos ee be like say u don miss road  Grin Grin

Our grand son how r u 2day? I and Lanudja is ready to take u as our grand son Grin Grin Grin
Posted: at 12-07-2011 09:38 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 11:22 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:33 AM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:49 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 05:42 PM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 04:58 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 04:42 PM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 04:28 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:09 PM
Nothing to laf or smile for...

all i knw be say i wan wounjor jossy now now

No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system
But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia Huh? Huh?

na my jeep be that oooooo
i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......  Angry Angry Angry Angry

Wetin u find go she leave Huh? I don dey suspect u Roll Eyes

no ooo, na she find me come  Angry Angry Angry Angry
na wait she dey wait for me, as u see am so
Wey u no knw hw much dem dey sell keke sef...
common vamoves commot for road make fresh air enter my body Grin
My dearie Lanudja am here 2 give u sme fresh air Cool leave those haters alone Roll Eyes Roll Eyes and come wit me Wink Kiss

aaaaaaaaaaah! jossy, come show this guy road oooooo
cos e be like say him don miss road.........  Shocked Shocked Shocked

Posted: at 12-07-2011 11:22 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 11:24 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:38 AM
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 06:25 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:56 PM
Ewo ooo na so them dey beg to be...
persn grand son?
Ok...my grand son, wetin u really want?
ur grand ma is ready to listen to u nw..
ask ur request, i want another jeep Huh? Grin Grin Grin Grin




 Angry Angry Angry Angry Angry
who be ur grand son?
i don talk am say u no fit be my grand ma
so, go find ur grand son, cos ee be like say u don miss road  Grin Grin

Our grand son how r u 2day? I and Lanudja is ready to take u as our grand son Grin Grin Grin

who be ur grand son?
i talk am say u don miss road.....
better find ur grandson..............grandpapa billy and grandmama lanudja  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 12-07-2011 11:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- billy25 at 12-07-2011 12:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 11:24 AM
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:38 AM
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 06:25 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:56 PM
Ewo ooo na so them dey beg to be...
persn grand son?
Ok...my grand son, wetin u really want?
ur grand ma is ready to listen to u nw..
ask ur request, i want another jeep Huh? Grin Grin Grin Grin




 Angry Angry Angry Angry Angry
who be ur grand son?
i don talk am say u no fit be my grand ma
so, go find ur grand son, cos ee be like say u don miss road  Grin Grin

Our grand son how r u 2day? I and Lanudja is ready to take u as our grand son Grin Grin Grin

who be ur grand son?
i talk am say u don miss road.....
better find ur grandson..............grandpapa billy and grandmama lanudja  Grin Grin Grin Grin

Wowwwwwwwww! U welcome our grandpikin or what do u think dearie Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 12-07-2011 12:41 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 12:48 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 12-07-2011 11:27 AM
dash ram glasses

no mind them, as them don old so, them no know say them go buy eyeglass so that them go dey see road well well  Grin Grin
dem dey call me their grand son! taaaa! make them no talk that thing again oooooo  Angry Angry Angry

Posted: at 12-07-2011 12:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- billy25 at 12-07-2011 12:52 PM (12 years ago)
(m)
Garndpikin i dig u Wink we need u to do sme clearing in d garden right nw bfor u loose ur right of grandpikinship Wink Cheesy
Posted: at 12-07-2011 12:52 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 12:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: billy25 on 12-07-2011 12:41 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-07-2011 11:24 AM
Quote from: billy25 on 12-07-2011 09:38 AM
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 06:25 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 05:56 PM
Ewo ooo na so them dey beg to be...
persn grand son?
Ok...my grand son, wetin u really want?
ur grand ma is ready to listen to u nw..
ask ur request, i want another jeep Huh? Grin Grin Grin Grin




 Angry Angry Angry Angry Angry
who be ur grand son?
i don talk am say u no fit be my grand ma
so, go find ur grand son, cos ee be like say u don miss road  Grin Grin

Our grand son how r u 2day? I and Lanudja is ready to take u as our grand son Grin Grin Grin

who be ur grand son?
i talk am say u don miss road.....
better find ur grandson..............grandpapa billy and grandmama lanudja  Grin Grin Grin Grin

Wowwwwwwwww! U welcome our grandpikin or what do u think dearie Cheesy Cheesy Cheesy

wetin dey worry this one?
ee be like say u don chop yam and groundnut  Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 12-07-2011 12:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-07-2011 12:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: billy25 on 12-07-2011 12:52 PM
Garndpikin i dig u Wink we need u to do sme clearing in d garden right nw bfor u loose ur right of grandpikinship Wink Cheesy

phyuk the hell out of my sight and go look for ur grandson....... Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 12-07-2011 12:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- billy25 at 12-07-2011 12:59 PM (12 years ago)
(m)
Grandpikin i go soon smack nau, becareful or u loose ur grandpikinship Angry Angry Angry
Posted: at 12-07-2011 12:59 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Alex Unusual Finally Responds To Allegations Of Affair With AY Makun In New Video

  2. Nigerian Man Detained for Defrauding a Thai Citizen of $216,000 and N30 Million

  3. Lady Screams In Pain As She Is Mercilessly Flogged With Broom During 'Deliverance Session'

  4. VIDEO: "Why I Took A Break From Acting" – Mosun Filani

  5. 9Yr Old Girl Blamed After Been Recorded While Using Bathroom By Airlines Flight Attendant

  6. 'Tinubu Isn’t Using Nigerian-Made Cars Because He Hasn’t Bought Any New Cars' -Osita Okechukwu

  7. Man Blasts Governor Seyi Makinde as His Daughter Graduated from American University

  8. EFCC Arrests Woman, Janty Emmanuel For Naira Abuse In Gombe

  9. Rapper Rylo Huncho Accidentally Shoots Himself Dead While Filming Music Video (VIDEO)

  10. Tiwa Savage Fires Back At Critics On Her ‘Sexy Fashion’ Sense

  11. 8 Nigerians Accused of Assaulting Police Officers and Damaging a Police Station in South Africa

  12. Oritsefemi’s Ex-Wife Sues For Defamation Over Miscarriage Claims

  13. VIDEO: ‘Igbo Ladies Not Great For Marriage’ – Speed Darlington Claims

  14. PICS: Fashion Entrepreneur Olarslim Shares Sad Story Of How She Lost Her Newborn Baby At Birth

  15. Catholic Church Fulani Security Guard Stabs Boy Who Is An Only Son

  16. It’s Either A New Nigeria Or Nothing - Kenneth Okonkwo Pens As He Dumps Abure-led Labour Party

  17. Nigerian Man, Chimereze Chinedu Arrested For Defrauding Thai Citizen Of $216,000 And N30M

  18. Teacher In Ekiti Sentenced To 15 Years In Prison For Raping His Neighbor’s 8-year-old Daughter

  19. Police Arrest 19Yr Old Boy Over Sexual Abuse Of Late Brother’s Son, Daughter In Delta

  20. I Didn’t Start Governing Fully Until This February Says Rivers Gov. Fubara


THIS WEEK
  1. Atiku Abubakar Signals Support For Peter Obi's Potential Presidential Bid In 2027

  2. South African Forex Trader AkA Grootman Allegedly Leaks His Ex-fiancée's S3x Tape

  3. Controversial YouTuber Emdee Tiamiyu Reportedly Deported to Nigeria By UK Government

  4. Peter Obi Pays Heartfelt Condolence Visit To Family Of Late Actor Junior Pope (Photos)

  5. Nigerians React to Wizkid’s New Look

  6. Emeka Ike's Children With Ex Wife Have Reportedly Dropped Out of School & Doing Menial Jobs

  7. Hilda Baci Shows Off Her Boyfriend (Photos)

  8. VIDEO: Veteran Nollywood Actor, Zack Orji Reveals His Real Identity, Says He Is From Gabon

  9. The Only Chance Peter Obi Has To Be President is In 2039, When He's 79 years Old – Daniel Bwala

  10. Truck-BRT Collision Causes Chaos At Ibafo Bus-Stop Along The Lagos-Ibadan Expressway


TOP MEMBERS: