Show Posts
Pages:
[1] 2 3 4 ... 41
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Hah! Stephen why?????? on: 6-04-2011 12:12 PM
So upon all d practical wey i giv Emejuru, e still go fuvk up for e Wife..... I dey vex.///
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FLORISH4LOVE IS FINALLY GOING OOOOOOOOOOOOOOOOO on: 6-04-2011 12:06 PM
Florish na nw wey i come u wan go? pls dnt go naaaaa. CRYING.....
3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Am dieing of AIDS (Page 2) on: 16-03-2011 10:11 AM
D guy sorry..d boy isn't caged. He's practising wt life in prison is lyke... Boy no worry, it's gonna b okay..no one is afta u!
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: I have a confession 2 make on: 16-03-2011 10:03 AM
Quote from: Fashalyn on 13-03-2011 02:28 PM
Quote from: terryworld on 13-03-2011 12:53 PM
na stephen wey dem carry stone kill?
No oh!!
U Mean say even ghost sign up 4 Naijapals?
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MENNNNNNNNNNNNN on: 16-03-2011 09:56 AM
Nice one... I'm nt kidding..
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wise dog (Page 2) on: 2-02-2011 10:18 AM
Omo yoruba, kilonsele?
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: coolest joke ever! (Page 2) on: 2-02-2011 10:16 AM
Bucket go cover ur eye o.. Y u no buy big pant wear am?
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 10 Reasons Not To Jog (Page 3) on: 2-02-2011 10:08 AM
@emejuru, oya tel me tru my inbox..
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wise dog (Page 2) on: 2-02-2011 10:07 AM
Abeg push urself out make future head of state talk 2 me jor..
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Social Wall on: 2-02-2011 09:58 AM
Dis poster just dey xprience luv 4 d 1st time...
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 10 Reasons Not To Jog (Page 3) on: 2-02-2011 09:53 AM
i dey wait o..
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wise dog (Page 2) on: 2-02-2011 09:50 AM
B4 u bcm d head of state, u no go fit use d head waka again o..
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: coolest joke ever! on: 2-02-2011 09:48 AM
Dat head na sacrifice o...
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!! (Page 2) on: 2-02-2011 09:47 AM
na hmnn dey hmnn me o..
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 0 to 200 in 6 seconds on: 2-02-2011 09:40 AM
OMG! Bob is missing...
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: wise dog on: 2-02-2011 09:36 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:28 AM
Quote from: shinapeters on 31-01-2011 03:18 PM
poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Grin Grin Grin
Na dog get dat head wey dey ur picture?
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PHONE CALL on: 2-02-2011 09:31 AM
plus anoda pb4
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: coolest joke ever! on: 2-02-2011 09:30 AM
Dis poster must b suffering frm oppression, intimidation, and jokation.... Guy off ur shoe make u bgin dey run,...
19  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: delicacy (Page 3) on: 2-02-2011 09:19 AM
Emejuru papa na soldier, e mama na police, him com b Road Safety, dts y he's always on d road... D day wey baby sitter go jam am dey cm...
20  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 10 Reasons Not To Jog (Page 2) on: 2-02-2011 09:14 AM
No..o... Ok, wetin u wnt make i do 4 u 2 bliv me??
Pages:
[1] 2 3 4 ... 41