coolandrea at 2-02-2011 10:07 AM (14 years ago) (f) Abeg push urself out make future head of state talk 2 me jor.. Posted: at 2-02-2011 10:07 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
BINGO KO, BINGO NI !!! Posted: at 2-02-2011 10:13 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coolandrea at 2-02-2011 10:18 AM (14 years ago) (f) Omo yoruba, kilonsele? Posted: at 2-02-2011 10:18 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 2-02-2011 10:19 AM (14 years ago) (m) Abeg push urself out make future head of state talk 2 me jor..
 ... Posted: at 2-02-2011 10:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 2-02-2011 10:27 AM (14 years ago) (m) hope sey dem no go push u enter lion's den one day one day Posted: at 2-02-2011 10:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no time, abeg Posted: at 2-02-2011 10:52 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
u b calabar wey dey chop dog @poster abi
Posted: at 2-02-2011 11:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 2-02-2011 11:17 AM (14 years ago) (m) hehehehe.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 2-02-2011 11:17 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-02-2011 12:03 AM (14 years ago) (m) poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?   if i slap u ehn u go get small respect for her
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-02-2011 12:03 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-02-2011 12:05 AM (14 years ago) (m) poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Na dog get dat head wey dey ur picture? leave am like dat...i wan become d head of states  hahahaaaa isi uwa n'ile
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-02-2011 12:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 3-02-2011 09:41 AM (14 years ago) (m) poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Na dog get dat head wey dey ur picture? leave am like dat...i wan become d head of states  hahahaaaa isi uwa n'ile   no vanaculars pls..abi u no go primary school? Posted: at 3-02-2011 09:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yuu12 at 3-02-2011 10:55 AM (14 years ago) (m) all people posting rubbish ar all stupid monk in china Posted: at 3-02-2011 10:55 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
wow!!!!!!. is that a joke or folk- tale??? Posted: at 3-02-2011 11:08 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Question!!! Posted: at 3-02-2011 03:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 3-02-2011 06:12 PM (14 years ago) Question!!!
make you answer the question na!!!!!!! Posted: at 3-02-2011 06:12 PM (14 years ago) | | |
Reply |
xavexdo5 at 3-02-2011 06:16 PM (14 years ago) (m) i tire ooooo Posted: at 3-02-2011 06:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 4-02-2011 04:59 AM (14 years ago) (m) all people posting rubbish ar all stupid monk in china
and u wey dey read am is also stupid  na mistake i use talk am ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-02-2011 04:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-02-2011 05:00 AM (14 years ago) (m) poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Na dog get dat head wey dey ur picture? leave am like dat...i wan become d head of states  hahahaaaa isi uwa n'ile   no vanaculars pls..abi u no go primary school? just tell me say u no understand am make i explain 4 u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-02-2011 05:00 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-02-2011 05:01 AM (14 years ago) (m) wow!!!!!!. is that a joke or folk- tale???
it is a tale-folk
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-02-2011 05:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 4-02-2011 07:27 AM (14 years ago) (m) poster, ow far na? what is dis on a monday?
wetin happen? haha abi u b calabar ni?  Na dog get dat head wey dey ur picture? leave am like dat...i wan become d head of states  hahahaaaa isi uwa n'ile   no vanaculars pls..abi u no go primary school? just tell me say u no understand am make i explain 4 u  no worry..keep am chop am Posted: at 4-02-2011 07:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |