Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 62
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 27-04-2009 11:47 AM
Quote from: iphie on 27-04-2009 11:22 AM
alein pikin, ewwwwwwwwwwwwwwww, iron babe nd ipond
Ironlady, we dey wait oh!
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 27-04-2009 11:25 AM
Quote from: Kristiantus on 27-04-2009 11:14 AM
Quote from: degreatest2 on 27-04-2009 10:57 AM
Quote from: Kristiantus on 27-04-2009 10:06 AM
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 03:29 PM
no worry check the last warning wey i giv 14 inches inside in the desert it get lonely

u fit touch my body?
make i touch you body? no, not when you're trying to blackmail me... abeg now, make you leave me now...  Sad
krist, wetin dey do u and this babe? any hidden agenda? carry time oh!
dgreat, abeg help me beg quinzee, she just dey blackmail me since....
na by force?

try whitemail am small? talk to scorpion she go teach you how to use whitemail!
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 27-04-2009 11:15 AM
Quote from: iphie on 27-04-2009 11:11 AM
am home, weting dey happen 4 here?

which home wey u dey? na here be yah house? go to yah house jo?
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 27-04-2009 11:11 AM
Quote from: ironlady on 24-04-2009 12:32 AM
never better pinkin
lets wait and see na!
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: MIKE IS DEAD... on: 27-04-2009 11:07 AM
Quote from: iphie on 27-04-2009 10:58 AM
scopion am sure u really hate mike, but u sure gave him a befeating burial
"beafeting ginni?
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 27-04-2009 10:57 AM
Quote from: Kristiantus on 27-04-2009 10:06 AM
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 03:29 PM
no worry check the last warning wey i giv 14 inches inside in the desert it get lonely

u fit touch my body?
make i touch you body? no, not when you're trying to blackmail me... abeg now, make you leave me now...  Sad
krist, wetin dey do u and this babe? any hidden agenda? carry time oh!
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: men are like.... on: 24-04-2009 04:17 AM
Quote from: ironlady on 24-04-2009 03:02 AM
nuffin really just luking n reading d comments ni d second 2 d last one is hurrible
na persin name be 2nd to the last? mention name na?
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 24-04-2009 04:08 AM
u stil dey laugh? softl laugh oh, make mess no commot by mistake!
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ALMIGHTY FORMULA!!!!! on: 24-04-2009 04:00 AM
Quote from: ironlady on 24-04-2009 03:20 AM
hahahahahahha
ur cloth dey tear? which one hahahahahahahaha?
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 24-04-2009 03:28 AM
Quote from: ironlady on 24-04-2009 03:14 AM
.
is everytin alrite?
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ALMIGHTY FORMULA!!!!! on: 24-04-2009 03:16 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 24-04-2009 02:34 AM
Quote from: ironlady on 24-04-2009 02:33 AM
yes i did i know dem

AM BACK.. Shocked Shocked Shocked AM OUT AGAIN

back and out again? u be dat tin wey dey in btw man leg?
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 24-04-2009 03:14 AM
Quote from: ironlady on 24-04-2009 02:53 AM
i go meesss
na mess u wan to dey distribute na? caryy ur bum bum commot fr here oh!
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 24-04-2009 03:12 AM
scorpion go blow yr head na wit grammar!!!! u dey fear?
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 24-04-2009 12:31 AM
him dey sing ni, e no call you abi u still dey call am?
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 24-04-2009 12:30 AM
this kain pikin of 2 weeks wey dey kick so, e go be alien oh!
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEE HOW KENNEE BE WHEN SMALL on: 24-04-2009 12:29 AM
give u ke? which money u wan collect or reject? u get mid oh! money wey be say even if hin bring am, i n go touch am at all, na irunmole go wack everything! infact, i no go even see the money fr eye sef!
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 24-04-2009 12:27 AM
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PASTOR DELIVERANCEEE on: 24-04-2009 12:25 AM
Oya, nicky, report to my shrine na na na! before irunmole go vex fr you! but u go bring sumthing come fr irunmole oh! or else........................
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 24-04-2009 12:24 AM
No wonderrrrrrr? carry go sha, u are in order!! all correct!!!
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PASTOR DELIVERANCEEE on: 24-04-2009 12:22 AM
I come begin wonder myself like Femi Kuti say na which time una start geography wey una don begin draw map? the agbo jedi wey dem take ogogoro soak wey hin drink never commot fr hin eye, leave am!
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 62