Show Posts
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 62
41  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 24-04-2009 12:19 AM
Quote from: ironlady on 24-04-2009 12:12 AM
una don snif coacaine abi
how did u guess? u dey there dat time abi u follow sniff? Omo pupa bii taya Motor!
42  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEE HOW KENNEE BE WHEN SMALL on: 24-04-2009 12:16 AM
who go fit give me igbaju? dem no dey fear, FEAR? u beta dey pray make hin no get money buy all those thins or else , na me go so  eyin mejjeji po, lagbara awon to ni ile! Tue Tue tue!!! Beni!!!
43  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ugly nickyvil on: 24-04-2009 12:14 AM
Quote from: ironlady on 24-04-2009 12:08 AM
HAHAHHAA..HELLO DGREATEST AND DAT DUDE
who be Dude? Nicky? hin wan tif am ? na DODO hin be jare!!!!
44  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 24-04-2009 12:09 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 24-04-2009 12:02 AM
UHMMMMMMM NA WHAOOO...I SEE
e good as u don see, but commot ur eye quick quick make u come oversee, or else u go turn to overseer!
45  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 24-04-2009 12:07 AM
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:25 PM
he ki lonse ee gan tie tin poju now you shop witch
No be only witch i shop oh! i chop wizard, chew two of dem sef, come swallow principalities and powers before i come wash everytin with one bottle of shine shine Bobo! how u see am? Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
46  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ugly nickyvil on: 24-04-2009 12:05 AM
u se am , first step u don miss road, calling me baba ijebu! Olodo upon 100!
47  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: PASTOR DELIVERANCEEE on: 24-04-2009 12:01 AM
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:52 PM
good where u dey na
Nicky m ur own don done, u beta bring those things before ironlady comot fr hand forever!
48  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 24-04-2009 12:00 AM
No, hin sniff am ni!
49  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEE HOW KENNEE BE WHEN SMALL on: 23-04-2009 11:59 PM
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:26 PM
well i don rethink am i no wan jump again just for iron lady we you talk na my wife ni oo
ah ah! now u don dey talk wetin dey do you since? so u dey luv ironlady abi? u come dey take style fight am? anyway simple, go bring 3 rams, 7 male cows, 24 fowls, 3 bags of rice , 2 bags of beans and em em em!!!! $5000. then i go hold meeting with awon iya mi osonronga and they will give me some charm, part of which will be "touch and follow" if u take am touch ironlady she go follow u go anywhere!!!! even with tripod belle sef! i dey wait oh!
50  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IRON LADY WHEN SMALL LOL on: 23-04-2009 11:27 PM
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:24 PM
sign in Edaran
wats dis? u don jogodo ni?
51  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 23-04-2009 11:25 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 23-04-2009 11:22 PM
Quote from: ironlady on 23-04-2009 08:13 PM
i dont know

LOL NA U TALK AM AND NOW U NO CON KNOW..Grin
na morning sickness dey cause dat kain thin! u know say she get belle, for tripod!
52  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ugly nickyvil on: 23-04-2009 11:23 PM
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:20 PM
how far my ipod why u no sing today na
which one be ur ipod? yeye dey smell fr dat yah head wey be like national theatre roof!
53  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SEE HOW KENNEE BE WHEN SMALL on: 23-04-2009 11:21 PM
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:17 PM
oya be careful oo dagreatest i fit vex go jump into well na you no go just see me again oo welcome back
ah ah e don reach like dat? U wan jump enta well? abeg make sure say na the one wey water full u jum enta oh! ironlady go rush go do thanksgiving fr church!
54  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: CHAMPIONS LEAGUE on: 23-04-2009 11:17 PM
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:16 PM
where we dey i don come back how far na ironlady
"Ako iba " dey worry u abi? u no go leave iron lady alone? dem send u ? abi na u be hin running mate?
55  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SERVES YOU RIGHT!!!!! on: 23-04-2009 11:14 PM
Quote from: Sheenor on 23-04-2009 08:13 PM
e dey happen b4 na
where e 4 dey happen b5?
56  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ugly nickyvil on: 23-04-2009 11:10 PM
Quote from: stripod102 on 23-04-2009 12:12 AM
Quote from: degreatest2 on 22-04-2009 11:13 PM
Quote from: ironlady on 22-04-2009 08:10 PM
hehehhehe..leave us alone b!!!
we dey warn u now oh! u dey shout leave us alone! luv dey shak u like paraga abi?

No be u dey sell am
u still dey talk, skar? ti e ba e!
57  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Don't Disgrace your Family on: 23-04-2009 10:54 PM
U dn check inside the booth of that car wey u dey drive? dem fit dey there!
58  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ALMIGHTY FORMULA!!!!! on: 23-04-2009 10:52 PM
buy agege bread for them, make them take sama the tea jare!
59  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Most Controversial naijapal Pls vote now !!! on: 23-04-2009 10:50 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 23-04-2009 10:42 PM
UNA PELE 4 HERE OOO
na greeting u come greet fr here abi? akinipa of lagos! @ 14 inches, na u dey most controversial now! u stil dey argue dat one abi ori e yi ni?
60  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / ALMIGHTY FORMULA!!!!! on: 23-04-2009 10:38 PM
COULD THIS BE TRUE?
Pages:
1 2 [3] 4 5 6 ... 62