Show Posts
Pages:
[1] 2 3
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Student Wins A Brand New Aeroplane In MTN's Ultimate Wonder Promo (Page 4) on: 14-11-2012 12:27 AM
Mtn una 419 don pass our politician o, na who una wan deceive eh, which kin name be dat wey una call, and na where dat person com from cos dat name na mixture of igbo, calabar and bayelsa and how e com be say na today today afta una com up wt dat fake name na him she open facebook and oda social network. Efcc oya make una go catch mtn and probe dem, cos nigerians money wey dem don chop no be here o!
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Wait!! Before You Marry That Your Igbo Girlfriend, You Have To Read This!! (Page 8) on: 15-10-2012 10:23 PM
I tink the name of this site shud be called tribalismpals cos that's wat dis site is all abt, all out to spoile the image of most especially the igbos.@porter, well if u're not an igbo, u cannot and ll neva be an igbo. So go ahead and show jst frustrated and jealous u are of not avin an igbo blood flowin thru ur vain, cos u sef kno say na we be the best tribe wey nigeria go eva fit get. Yeye dey smell tribalismpals.
3  Forum / The Buzz Central / Re: Hon. Patrick Obahiagbon Celebrates Nigeria's Independence Day With Big Grammar on: 1-10-2012 05:43 PM
Quote from: orjiwolo on  1-10-2012 01:50 PM
\simplified version

"As we celebrate our flag and (chaotic) (self sufficiency) at 52, we must realize that Nigeria is still more of a geographic (devise or plan) as has been rightly (said) by Chief Obafemi Awolowo. Not with our centrifugal (abnormal growth) (influencing) over our centripetal (tendency or inclination). It’s a matter for mental (food for though) that we are daily drifting into our ethnic (shells). We still remain one country with disparate ethnic agendas and I can say it for the umpteenth time again that we must sit down in a sovereign national (discussion) to discuss the basis for our nationhood. Anything short of this is just (stupid) (fighting of an imaginary enemy).”
i wan be talk say dis man need interpreter but as e be say u undastand him english abeg make u be him interpreter and God go bless u for us. Honourable even british wey teach us english no teach us reach lyk dis, i no kno where u learn ur own from, pls make u stop to dey fight wt english u hear!
4  Forum / Relationships & Romance / Re: Naijapals Dinner Night Out (Nov/Dec 12) - Lagos- Wat Ya'll Think? on: 14-08-2012 07:08 AM
I'll be der, let me kno wen everytin is set, keep d gud work goin naijapals
5  Forum / Relationships & Romance / Re: The 375 Rules for Gentlemen on: 26-07-2012 06:52 PM
Let me say d truth, i did not read dis ryt u, sum1 shud summarize it for me pls
6  Forum / Relationships & Romance / Re: Join The Naijapals Charity Visit Train 2012 (Extension To 3 States) on: 3-07-2012 06:24 AM
Will be der in lagos
7  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With These Pictures [Monday Edition] 30.04.2012 on: 30-04-2012 08:57 AM
Na wa o, person go wake up early mornin to read tins of wetin dey happen 4 naija, d tin wey person go first see na "wat is rung wt dis picture". Shey na say news don finish abi na joblessness, abeg dis tin don dey too much. Moderator abeg no dey allow dis kin tin dey flood d news room, make una dey allow pipl wt beta news post deir story, no be some yeye pictures wey person com here com look! Idontalkam
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rags-to-riches Nigerian governor faces UK jail term on: 17-04-2012 05:30 PM
Thief! ole! Carry am go. British pipl abeg make una return our money sharp sharp, we no wan hear any story or delay o
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 32 million Nigerians defecate openly – World Bank report on: 17-04-2012 05:19 PM
Shey na shit dey giv world bank money now, na dis yeye talk na him dem wan take cover d ojoro wey dem do ngozi, abeg make dem go sit down for inside d shit joor mtchewwwww
10  Forum / Relationships & Romance / Re: IAM CONFUSED!!! NOT SURE IF SHE SINCRELY LOVE ME (Page 7) on: 21-08-2011 08:33 PM
Quote from: moniconyez on 19-08-2011 05:38 PM
Quote from: j3nnyluv on 19-08-2011 05:01 PM
Wat can i say to u dat av not been said, but if u're still not sure, den com to me let me take u to my pastor, u don't kno i might jst be d ryt gal for u!!!

RIGHT GIRL? with this your picture like this? I DOUBT it

yes na, abi is der sumtin rung wt wat av said, am only tryin to help a confused man, and wat is rung wt ma pix, shud i luk lyk ugly b4 i can be d ryt gal?
11  Forum / Relationships & Romance / Re: IAM CONFUSED!!! NOT SURE IF SHE SINCRELY LOVE ME (Page 7) on: 19-08-2011 05:01 PM
Wat can i say to u dat av not been said, but if u're still not sure, den com to me let me take u to my pastor, u don't kno i might jst be d ryt gal for u!!!
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Official Website Of The Federal Republic Of Nigeria (Page 2) on: 14-08-2011 07:37 PM
I luv naija, i no go ja :'(
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: One million students fail 2011 WAEC exam (Page 6) on: 11-08-2011 07:39 PM
Exam tym for teacher is money makin tym, even teacher no dey teach for class again, dem go dey advice student say no be people wey read dey pass but people wey smart. So bcos of dat teacher no dey teach again rada dem go dey announce for class make student com pay for assistance i.e expo!!!
14  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Stole Pakurumo? (Page 2) on: 10-08-2011 07:58 AM
And i lyk dat pakurumo song o, anyway gal take heart cos wizkid don use am hamer too, don't worry gal i ll spank dat kid very well, so dat next time he sees sum1 music he won't com close to takin it again, i apologise on his bhalf. Oh! Wizkid ó ní kpá mí ó 
15  Forum / Relationships & Romance / Re: Marriage Proposal From a Boxer>> Should i Say Yes? on: 24-03-2011 04:09 PM
a woman in my pevious place of residence got married to a boxer, if u see d way der display love both inside and outside the room u did wish u got married to dat kind of man, but u kno wat a boxer is always a boxer cos weneva dis man beats his wife no body cud help her cos he ii lock her up and beat her as if she's an opponent and wen u see dis lady afta d beatin u did wish neva to come across such a man. wat suprises me is dat dey wud be in d room play love me i love u dat one wud kno dat der are at it again and in d next instant wat u wud hear is dat "u wud kill me o" and d next instance d woman's face wud be unrecongnisable, it a true live story so..........................................it ur choice, once a boxer will always be a boxer.
16  Forum / Relationships & Romance / Re: She is the only child of her parents. (Page 8) on: 24-03-2011 03:45 PM
marriage no be courship o so make una no rush her o cos once u enta na till death do u part o
17  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Chris Brown on Nood Pic Scandal: Disappointing! on: 22-03-2011 06:04 PM
INCOMPLETE, WHERE IS DA PHOTOS
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Its Time for NaijaPals Live Chat... Make Your Voice Count on: 22-03-2011 06:01 PM
yes o it time to step up NAIJAPALS
19  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: US gives Nigeria conditions for Obama’s visit on: 22-03-2011 05:56 PM
orishi rishi
20  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: woman kill her albino son cut off the head on: 22-03-2011 05:54 PM
pipl bad oooooooooooooooooooooooooo
Pages:
[1] 2 3