Show Posts
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 19
161  Forum / The Buzz Central / Re: Pix: Messi Took His New Baby Boy, Thiago On First Public Stroll With Girlfriend on: 16-12-2012 12:42 AM
congrat
162  Forum / The Buzz Central / Re: LMAO: Security Man Slaps BBA Winner, Karen Igho At Lagos Party on: 16-12-2012 12:39 AM
good for her..she never say the truth.
163  Forum / Politics / Re: BREAKING NEWS! Kaduna Governor, Patrick Yakowa Feared Dies In Helicopter Crash on: 16-12-2012 12:30 AM
line by line,,na dem dem
164  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Crazy Fashion: [Watch Video] Nigerian Men Tattoo Their Lips Pink! on: 14-12-2012 01:10 AM
ok
165  Forum / The Buzz Central / Re: NOT AGAIN!! Davido Takes Another Horrible Pix With Groupie After Getting In! (Page 7) on: 14-12-2012 01:06 AM
carry go
166  Forum / The Buzz Central / Re: VIDEO: Iyanya Debunks Rumours About Yvonne Nelson And Tonto Dikeh (Page 5) on: 14-12-2012 12:50 AM
U NO GO BE 1ST OR LAST TO CHOP DEM WHY U DEY BROADCAST DEM.PEOPLE WEY DON TEAR THOSE THING B4 U JUST CHOP COMOT .THERE THINGS NA CHOP N GO
167  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Spot The Dirty Minds; Complete This Sentence on: 14-12-2012 12:39 AM
NGO FREE
168  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Girl (Franca Abumen) Has Been Killed In Rome, Italy (Page 14) on: 14-12-2012 12:26 AM
make dem find dey madam first..put am for jail.
169  Forum / The Buzz Central / Re: D’banj Shocks His Fans - People Don’t Believe It When I Tell Them I’m Not Single on: 11-12-2012 03:04 PM
passing jare
170  Forum / The Buzz Central / Re: List of Winners And Pictures From The 2012 Mode Men Awards on: 11-12-2012 02:42 PM
and so?
171  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS: Burial Of President Jonathan's Younger Brother | Jonathan's Brother (Page 6) on: 10-12-2012 11:28 PM
nwankwo wan enter politics oo.very soon now u go hear say na senate he be under pdp.
172  Forum / Religion / Re: Covenant University Was Built With No Collection Of Offering, Donation Or Tithe (Page 2) on: 10-12-2012 01:28 AM
God created man in his own image.naso e be?
173  Forum / Religion / Re: Covenant University Was Built With No Collection Of Offering, Donation Or Tithe on: 10-12-2012 01:25 AM
Quote from: jowole on  9-12-2012 08:50 PM
thou shall not judge

 
.
mugu.u go dey pay tithes till u die.
174  Forum / Religion / Re: Covenant University Was Built With No Collection Of Offering, Donation Or Tithe on: 10-12-2012 01:20 AM
419 pastors.all na d same.especially so called pastors from 9ja.if dem say make u sit down bros run.anyway shaa no how mugu go stop to exist.pastors much chop.pastors my foot.
175  Forum / The Buzz Central / Re: Who Wins Nigeria’s Got Talent? Meet 10 Finalists Competing For N10Mn Grand Prize (Page 3) on: 10-12-2012 12:42 AM
henshaw kate time to bring the winner ,and the winner go be Amarachi 4 sure cus na she dey bring am up.i no see nothing why lil p no dey finalist.
176  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: N2.1 Bn Worth Of Newly Printed N1,000 Notes Missing At Nigerian Minting Company on: 10-12-2012 12:10 AM
Quote from: mary11 on  7-12-2012 07:38 PM
So wat?if a whole aeroplane fit lose 4 naija during obj time and they neva see am till today....then why re we now shouting abt dis small money wey fit lose under carpet???
tell dem abeg.na today?
177  Forum / Relationships & Romance / Re: Gambia Is The New Haven For Old British Women Looking For Young Love on: 10-12-2012 12:07 AM
Quote from: ufuosky48 on  9-12-2012 11:36 PM
Am looking for rich lover here is my email [email protected] +2340816819457
akpamo...na here u wan come find dem..yeye
178  Forum / The Buzz Central / Re: REVEALED: I Secretly Married Annie Because Of My Other Baby Mamas - 2Face on: 9-12-2012 11:46 PM
go tu baba,u be real man.u voiced ur desire  really..let others hear if dem wan hear
179  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SAD: (PHOTOS) 4 Friends Killed In Gruesome Car Crash In Ibadan, Oyo State on: 9-12-2012 11:42 PM
sorry
180  Forum / The Buzz Central / Re: WTF!! K Solo Already Impregnated His New Mistress Too (Page 4) on: 7-12-2012 10:44 AM
solomon oyeniyi no dey laugh at all.he be wise man as him name be.man wey dey bleach
Pages:
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 19