Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 19
121  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kidnapped Actress, Nkiru Sylvanus and Kenneth Okolie Released by Kidnappers (Page 2) on: 22-12-2012 03:58 AM
make she go Government  lodge owerri go take shower make owelle feel her small.e don tey naa.rochas abeg check whether na same thing u dey chop b4,e still be dey same.i no trust dis kidnappers.dem fit chop small naa close mouth.
122  Forum / Sports / Re: Obafemi Martins, Odemwingie Dropped From Eagles Squad For AFCON 2013 on: 22-12-2012 03:51 AM
dem go comot for semi final.i no see team work for dem team wey i don watch so far.
123  Forum / The Buzz Central / Re: Julius Agwu And Family Release Christmas Card Pictures on: 22-12-2012 03:42 AM
agwu na posing be dat?
124  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Meet The 15 Most Beautiful Nigerian Female Celebrities Of 2012 (Page 2) on: 20-12-2012 08:09 PM
most beautiful make up nigerian celebrities be dis.karen na numera 1
125  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Tuface's Kids From Mums Annie & Sunmbo Party At The Winter Wonderland (Page 2) on: 20-12-2012 07:49 PM
him dey take all so far na him blood.he no dey deny.more to come watch out.nice dude.
126  Forum / Relationships & Romance / Re: Do Men Really Handle Heartache Worse Than Women? on: 20-12-2012 06:59 PM
Quote from: vantheo on 19-12-2012 10:44 AM
na so. Handlin emotions is by goin to places like facebook and screamin "all men are d same" or "men are wicked" mtcheew!
TWO OF UNA GET MALICE B4?LIKE SAY TWO OF UNA GET THIS TOPIC.GIVE UNA EXPERIENCE HERE .OYA.
127  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: “All Lives Are Equal”- Pilot’s Family Laments Preferential Treatment For Yakowa (Page 2) on: 20-12-2012 06:56 PM
T.B JOSH TALK AM NA ABI HE NO HEAR AM?OR THE FAMILY NO HEAR AM....WHY HIM JOIN DEM FROM STATE TO STATE LOL...RIP DEM GO SETTLE UNA MAKE UNA NO WORRY.
128  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 2 Nigerian Teenagers Sentenced To Life Imprisonment For The Murder Of A Teenager (Page 2) on: 20-12-2012 06:48 PM
WHICH TRIBE THOSE TWO FINE BOYS BE?POSTER U SURE SAY NA 9JA DEM BE?U FOR WRITE 2 IGBO NIGERIAN OR 2 YORUBA 9JA OR 2 HAUSA 9A.U NO COMPLETE THE NEWS OO.
129  Forum / The Buzz Central / Re: I Hope To Remarry Soon – Toni Payne (Page 5) on: 20-12-2012 06:38 PM
AFTER U DON DROP ENGINE,MANY CARS DEY WEY DEM ENGINE NEVER TOUCH.WHO WAN BUY OLD ENGINE WEY WEY GO STILL BREAK FOR ROAD AGAIN.ABEG PARK URSELF FOR GARAGE,U BE OLD CAR.NA MINT WE DEY LOOK FOR .CELEBS DEY TALK SHE DEY TALK.
130  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF: Principal In Trouble For Allegedly Conducting Virginity Test On Students (Page 8) on: 20-12-2012 06:26 PM
SHE FOR KUKUMA CHECK VIRGINITY TXT FOR THE BOYZ TOO,ABI SHE NO WAN SEE ROD?
131  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF: Principal In Trouble For Allegedly Conducting Virginity Test On Students on: 20-12-2012 06:21 PM
WHICH ONE BE SHE USE EGG?SHE PUT EGG INTO DEM .......TO CONFIRM IT?
132  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking: [Photo] Fire Reported At Murtala Muhammed International Airport, Lagos (Page 4) on: 20-12-2012 05:59 PM
AS DEM SAY WORLD WAN END NA 9JA E GO START FROM.
133  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking: [Photo] Fire Reported At Murtala Muhammed International Airport, Lagos (Page 2) on: 20-12-2012 05:57 PM
Quote from: Mike-Nd-Uc on 20-12-2012 02:56 PM
The most wicked airport in the world where umu Africa find it difficult to past with market, but God still dey.
THOSE DEM CATCH NO SETTLE TRUST ME.DEM BE EAT ALONE.
134  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ngozi Nwosu New Look; She Needs Our Prayers [Photo] on: 20-12-2012 02:46 AM
take care u will be fine
135  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Five Nigerians Emerge As Richest Pastors In Africa - Forbes on: 20-12-2012 02:40 AM
Quote from: mary11 on 19-12-2012 06:48 PM
Am sure their members will also emerge as d poorest in Africa too
real word .........tell dem
136  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Patrick Obahiagbon Speak Against Jubilation Over Governors Death By Northerners on: 19-12-2012 07:41 PM
na botanical gramma b dis.
137  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: 2Face Hosts Playa's Ball At Auto Lounge [Faze, Wande Coal, Karen Igho..] (Page 2) on: 19-12-2012 02:41 AM
leeds vs chelsea  http://tinyurl.com/bvm33dg
138  Forum / The Buzz Central / Re: Photo Of Barack Obama Playing Basket Ball (Page 5) on: 19-12-2012 02:39 AM
na Swimming GEJ dey sabi well well.him wife na sumo wrestler
139  Forum / The Buzz Central / Re: Photo Of Barrack Obama Playing Basket Ball on: 19-12-2012 02:37 AM
Quote from: Sniper101 on 18-12-2012 09:59 AM
Well, like ''chichi'' said...  "who cares"  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes
collect him pin.na chat room u dey.
140  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Four Expatriates and Two Nigerians Hyundai Heavy Workers Kidnapped in Nigeria.!! on: 19-12-2012 02:31 AM
nobody wan kidnap me.
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 19