This "Boko Haram" pple should be cut off from the face of Nigeria cos they are useless. Imagine them rejecting amnesty that they don't deserve. Apart from been illiterates they are also born-fools. God will handle them sha when it's time, since they don't want peace.
ALL THIS TALK NA RUBISH, SHE DON BECOME PRESIDO WIFE, ANYBODY WEY NO LIKE AM, MEK HIM GO BOIL BEAN. ABEG MY BROS AND SIS THEM FOR NJA PALS GRAMMAR NO DEY CONPULSORY, MAKE UNA USE PIDGIN SINCE PIDGIN NO GET PRESENT OR PAST TENSE, SO DAT WE GO DEY UNDERSTAND OURSELVES. UNA WELLLLLLLLLLLLLDONE.
Abba Madam! for this critical election time nai u dey believe people talk? Madam no be so oh! As bros yarn, pple fit pay people to miss yarn all in the name of election. Abeg make we open our sense oh!, Even though na people deceive people govt. (PDP) Jonathan is good. No man dey 100% perfect, so make we free Joe.